

Posted: at | |
![]() ![]()
| |||||
Quote from: wallas on 20-01-2012 12:58 PM i no go fit carry small pikin bt i go fit cari u anytime wher d weight dey? abi u no believe my weight? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: giftmurphy on 20-01-2012 01:05 PM u fit endure the time i go last? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
no b for down ooo cos hin no like big tins Reply![]()
| |||||
Quote from: wallas on 20-01-2012 12:59 PM thank God say u don c my muscle dem ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: giftmurphy on 20-01-2012 01:05 PM u fit endure the time i go last? look dis girl ooo, see has she try me ooo
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
dat yr eye never shine, shine am again Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: trolling on 20-01-2012 01:11 PM look dis girl ooo, see has she try me ooo try u... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 20-01-2012 01:18 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
This 1 nw be say i no go see wiffy marry na, since evrybody dey want experience, who go come teach me nw to get d experience?? to become virgin na crime nw abi?? ok na.. Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 20-01-2012 01:37 PM ![]() Sophie! sophie!! sophie!!! na watin?? y u come dey close ur mouth na?? i only dey find who go teach me to get experience na..
| |||||
Quote from: dhowafe on 20-01-2012 01:42 PM Sophie! sophie!! sophie!!! na watin?? y u come dey close ur mouth na?? i only dey find who go teach me to get experience na.. i no want kb wahala...make she enjoy her fish...i get my own..... ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 20-01-2012 01:48 PM i no want kb wahala...make she enjoy her fish...i get my own..... ![]() ![]() ![]() wch kind fish be that cat fish or watin?? wait oo!! so una two dey drag one fish b4, hw big is that fish?? see as una dey take confess, watin concern experience and fish nw??
| |||||
Quote from: dhowafe on 20-01-2012 01:54 PM wch kind fish be that cat fish or watin?? wait oo!! so una two dey drag one fish b4, hw big is that fish?? see as una dey take confess, watin concern experience and fish nw?? lolzzzzzzzzzzz..u no what i mean Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 20-01-2012 01:57 PM lolzzzzzzzzzzz..u no what i mean I no knw oo!! talk am.. na experience i say i no get.. i come dey wonder hw i go take marry, since all wen una want na experienced men.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
all dis whyl..u dey wit ur tomatoe jos...why u nvr get xperience? huh?....abi she no sabi Reply![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners