Abeg konji dey owe mii ooo (Page 10)

Date: 26-01-2012 4:22 pm (13 years ago) | Author: Okonkwo ore
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13
- blings_is_back at 4-02-2012 04:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-02-2012 04:17 PM
blings i swear she don use otumokpo for u , cos dis cannot b ordinary lol laughing

yea love na powerful otumokpo na.........
Posted: at 4-02-2012 04:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 4-02-2012 04:22 PM (13 years ago)
(m)
@kabella,,,,no,na by power lol
Posted: at 4-02-2012 04:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 4-02-2012 04:23 PM (13 years ago)
(m)
blings i dey hail o cos luv na fall of the brave o,,,
Posted: at 4-02-2012 04:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 4-02-2012 04:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: moneyinbrakemi on  4-02-2012 04:22 PM
@kabella,,,,no,na by power lol
i see em ooo.............na God do em..........yu sef go lik dat kind 2holes  Grin

Posted: at 4-02-2012 04:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blings_is_back at 4-02-2012 04:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: moneyinbrakemi on  4-02-2012 04:23 PM
blings i dey hail o cos luv na fall of the brave o,,,

money u sabi dikoko
Posted: at 4-02-2012 04:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 4-02-2012 04:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: moneyinbrakemi on  4-02-2012 04:22 PM
@kabella,,,,no,na by power lol
abeg hold ur woman b4 i comite murder

Posted: at 4-02-2012 04:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 4-02-2012 04:28 PM (13 years ago)
(f)
lol @blings chei u have had overdose of bottom power lol na d only thing wey go make u dey talk like dis lol kb welldone oooo
Posted: at 4-02-2012 04:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 4-02-2012 04:30 PM (13 years ago)
(f)
am doing a very good job on him............gurl he cant resist me Cool

Posted: at 4-02-2012 04:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 4-02-2012 04:32 PM (13 years ago)
(f)
lol @kb abeg continue to do the otumokpo oooo, i can see it is working very well  more grease to ur elbow
Posted: at 4-02-2012 04:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 4-02-2012 04:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  4-02-2012 04:30 PM
am doing a very good job on him............gurl he cant resist me Cool

yea surely ur doing a good job
Posted: at 4-02-2012 04:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 4-02-2012 04:58 PM (13 years ago)
(f)
hmmmmmmmmmmmmmmmm
Posted: at 4-02-2012 04:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 4-02-2012 05:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-02-2012 04:58 PM
hmmmmmmmmmmmmmmmm

wt?
Posted: at 4-02-2012 05:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 4-02-2012 05:06 PM (13 years ago)
(f)
na as u abandon me follow kb big bakassi nah , e b like say i go go pimp my own
Posted: at 4-02-2012 05:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 4-02-2012 05:10 PM (13 years ago)
(m)
lolz.............. ur own dey flat?
Posted: at 4-02-2012 05:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 4-02-2012 05:12 PM (13 years ago)
(f)
no nah , but as u leave am come follow kb own , nah hin b say i gat to work on am , cos me sef want get that kind bottom power wey kb get lol
Posted: at 4-02-2012 05:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 4-02-2012 05:15 PM (13 years ago)
(m)
u need a good therapist like me to help u
Posted: at 4-02-2012 05:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 4-02-2012 06:30 PM (13 years ago)
(f)
but u don follow kb  nah , i no want make ikebe pour me acid ooo Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-02-2012 06:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 4-02-2012 06:46 PM (13 years ago)
(f)
re yu stil begging him Huh?

Posted: at 4-02-2012 06:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 4-02-2012 06:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on  4-02-2012 04:36 PM
yea surely ur doing a good job
ur face is my evidence Grin Cheesy

Posted: at 4-02-2012 06:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 4-02-2012 06:47 PM (13 years ago)
(f)
@ikebe Grin Grin Grin Grin Grin Grin lol for where i trust u nah , u go just pour me acid  Grin Grin Grin Grin Grin i no dey cross my boundary oo Grin Grin Grin
Posted: at 4-02-2012 06:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13

Featured Discussions