Abeg konji dey owe mii ooo

Date: 26-01-2012 4:22 pm (13 years ago) | Author: Okonkwo ore
[1] 2 3 4 ... 13
- at 26-01-2012 04:22 PM (13 years ago)
(f)
wetin una suggest make i do , abeg make una no vex, any suggestion will b helpful cos dis is serious Undecided Tongue

Posted: at 26-01-2012 04:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- wallas at 26-01-2012 04:28 PM (13 years ago)
(m)
y na? u watch bluefilm again?
  Shocked
Posted: at 26-01-2012 04:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 26-01-2012 04:29 PM (13 years ago)
(f)
lol Grin Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 04:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nnamdiobineme at 26-01-2012 04:35 PM (13 years ago)
(m)
c me for remedy
Posted: at 26-01-2012 04:35 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 26-01-2012 04:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 26-01-2012 04:22 PM
wetin una suggest make i do , abeg make una no vex, any suggestion will b helpful cos dis is serious Undecided Tongue

kai...dis babe don kolo finnaly o.. Grin Grin Grin Grin Grin if no body gree cure ur crase (KONJI) my honeypot cat dey available  Grin

Posted: at 26-01-2012 04:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ustunner at 26-01-2012 04:45 PM (13 years ago)
(m)
Go se PASTOR!!! Grin Grin Grin

Posted: at 26-01-2012 04:45 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Adikpe at 26-01-2012 04:45 PM (13 years ago)
(m)
If someone owe you, when it is time he/she must pay you. So if konji dey owe you, it suppose pay you na!
Posted: at 26-01-2012 04:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Adikpe at 26-01-2012 04:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Ustunner on 26-01-2012 04:45 PM
Go se PASTOR!!! Grin Grin Grin


wat? pastor? if the pastor no strong for spirit, na trouble be that na!
Posted: at 26-01-2012 04:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Padretone at 26-01-2012 04:58 PM (13 years ago)
(m)
if konji dey wire you call.... 080.....see im eye go find who go cure you
Posted: at 26-01-2012 04:58 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- blings_is_back at 26-01-2012 05:02 PM (13 years ago)
(m)
visit www.blingsmastercure.com for all ur conjial problem...
Posted: at 26-01-2012 05:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 1daful at 26-01-2012 05:53 PM (13 years ago)
(f)
hmmmm

Posted: at 26-01-2012 05:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 26-01-2012 07:36 PM (13 years ago)
(f)
na now na konji abi? dis girl abeg nor kill me wit laf u hear Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 07:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 26-01-2012 08:25 PM (13 years ago)
(f)
lol Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy but seriously e get as e dey do me Grin
Posted: at 26-01-2012 08:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Omilim at 26-01-2012 08:43 PM (13 years ago)
(f)
just join a brothel for a fling Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 08:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wandepope at 26-01-2012 08:55 PM (13 years ago)
(m)
sorry o.
Posted: at 26-01-2012 08:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- youngrashy at 26-01-2012 09:02 PM (13 years ago)
(m)
my granpa dey available sha
Posted: at 26-01-2012 09:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- harold634 at 26-01-2012 09:14 PM (13 years ago)
(m)
No be only conji, kosoko joinam.
Posted: at 26-01-2012 09:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 27-01-2012 09:54 AM (13 years ago)
(m)
y una no wan help her...e no good oooo
Posted: at 27-01-2012 09:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 27-01-2012 06:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: harold634 on 26-01-2012 09:14 PM
No be only conji, kosoko joinam.

lol Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin u mean say e get name wey pass konji Shocked or which one b kosoko abeg help me xplain ooo, cos d tin dey do tiririn taranran Grin Grin
Posted: at 27-01-2012 06:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 27-01-2012 06:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 27-01-2012 09:54 AM
y una no wan help her...e no good oooo

wallas abeg help me tell them ,  Tongue i get serious problem wey i need urgent help , abeg i b una sista ooh Tongue Undecided

Posted: at 27-01-2012 06:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 13

Featured Discussions