Car For The Future: American Produces A Fold Up Car, Can Be Folded and Parked (Page 2)

Date: 31-01-2012 1:59 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4 5
- aondowase at 31-01-2012 08:37 AM (13 years ago)
(m)
I don drive am... E no gud oo... Abeg all this subsidy children make una no go troway money oo...we nid that money to call off Asuu strike...na beg i the beg..
Posted: at 31-01-2012 08:37 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- verah at 31-01-2012 08:50 AM (13 years ago)
(f)
na to theif am put am inside pocket Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2012 08:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Nonso85 at 31-01-2012 08:56 AM (13 years ago)
(m)
Wait make that car get accident...then u go sey that car nah completely useless invention.
Posted: at 31-01-2012 08:56 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- olaspet at 31-01-2012 09:17 AM (13 years ago)
(m)
this is not for naija pple.we love big big things lik hummer and rest.

Posted: at 31-01-2012 09:17 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- merem at 31-01-2012 09:32 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: chimeskan on 31-01-2012 04:10 AM
New model keke with four tyres


HAHAHAHAHA
Posted: at 31-01-2012 09:32 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kelvinoffor45 at 31-01-2012 09:34 AM (13 years ago)
(f)
this kind car is not meant for Nigeria road/
Posted: at 31-01-2012 09:34 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- merem at 31-01-2012 09:34 AM (13 years ago)
(f)
Nice car anyway, but not good for nija ooo
Posted: at 31-01-2012 09:34 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- leonardi at 31-01-2012 09:35 AM (13 years ago)
(m)
Dis one thief go jst fold am carry am for head run go before the owner com back
Posted: at 31-01-2012 09:35 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kp45 at 31-01-2012 09:51 AM (13 years ago)
(m)
I dey wait
Posted: at 31-01-2012 09:51 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- barryif at 31-01-2012 09:58 AM (13 years ago)
(m)
we're waiting for it...but we no nid it for naija oo
Posted: at 31-01-2012 09:58 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chid0n at 31-01-2012 10:36 AM (13 years ago)
(m)
NA FOR US AND EUROPE ALONE I THINK BECAUSE YOU CANT BRING THESE SHIT TO NAIJA NAA
Posted: at 31-01-2012 10:36 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 31-01-2012 10:37 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Simon-Zeletus on 31-01-2012 03:41 AM
This is Keke na pepe

u spoke my mind... Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2012 10:37 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Idbabe at 31-01-2012 10:43 AM (13 years ago)
(f)
He who kills by the sword, dies by the sword
Posted: at 31-01-2012 10:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Dayus11 at 31-01-2012 10:59 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Simon-Zeletus on 31-01-2012 03:41 AM
This is Keke na pepe
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-01-2012 10:59 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- boye143 at 31-01-2012 11:06 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: leonardi on 31-01-2012 09:35 AM
Dis one thief go jst fold am carry am for head run go before the owner com back
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 31-01-2012 11:06 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- moralemike07 at 31-01-2012 11:17 AM (13 years ago)
(m)
Na wa o, wetin dem neva even make self?
Posted: at 31-01-2012 11:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 31-01-2012 11:32 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: babyleslie on 31-01-2012 02:12 AM
Very soon, even houses would be folded & kept lol!
chinese built a 30 storey hotel in 15 days just recently
Posted: at 31-01-2012 11:32 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- sophiebaby at 31-01-2012 11:34 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 31-01-2012 11:32 AM
chinese built a 30 storey hotel in 15 days just recently

bizy body...who ask u?   Grin Grin

Posted: at 31-01-2012 11:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 31-01-2012 11:38 AM (13 years ago)
(m)
two seaters with no door , how do you get into it then?
Posted: at 31-01-2012 11:38 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- sophiebaby at 31-01-2012 11:45 AM (13 years ago)
(f)
oode! u go open nam from where dem dey fold am

Posted: at 31-01-2012 11:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4 5

Featured Discussions