Posted: at | |
| |||||
THE GOAT AND TH MAN ARE SUSPECT HERE AND DID THEY ARREST THE GOAT? HAHAHAHAHAH VERY FUNNY. Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 4-02-2012 02:32 PM the man fit be aboki ..magic people.. the first pic look like ajanni first son,,
| |||||
no that .that man moest be abiko from kano or sokoto area..maybe ajanni know the man ... Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 4-02-2012 04:03 PM but this na white goats now ? e be lik sey yu dey d bizness one look like an AUSTRALIAN GIRL and another looks like AN ITALIAN BOY haaaaaaahhhaaa ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 4-02-2012 02:38 PM no doubt abt that how weekend naa..cool dey oooo.. ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 4-02-2012 03:36 PM mkpume ebi like ur papa be native dr abi na u? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 4-02-2012 04:58 PM how weekend naa..cool dey oooo.. so boring i dey blacket now sef my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 4-02-2012 04:59 PM so boring i dey blacket now sef ice very where..me dont tire ooo..man no fit club tonight ,,,this yeye snow..
| |||||
Quote from: kebella on 4-02-2012 04:59 PM so boring i dey blacket now sef ice very where..me dont tire ooo..man no fit club tonight ,,,this yeye snow..
| |||||
much snow am sick of it Reply![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
na wa oooo, am afraid to visit naija now ooo, all the bad news always come from naija Reply
| |||||
Quote from: kebella on 4-02-2012 04:57 PM e be lik sey yu dey d bizness ![]() ![]() ![]() na me and you now , drug girl
| |||||
hahahahah Replymy name is kebella ![]() ![]()
| |||||
IT IS ONLY THOSE THAT HAVE NOT COME IN CONTACT WITH POWER, THAT DISBELIEVES THE EXISTENCE OF evil powers. Reply
| |||||
Guy una wan tell me say we not fit read better thing for news? which kind thing b this now i beg oh my eyes and ears are made 4 good news . Nijapals make you still take ur own easy U self too like amebor Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 4-02-2012 05:35 PM na me and you now , drug girl ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyimau20 on 3-02-2012 05:57 PM If what they are saying was true, then they shld hv forced this man to change the goat to normal human beign first, b4 taking him to their yeye station..What of if this man would come out to say, it is too late to transfere the boy to human beign. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 4-02-2012 05:35 PM na me and you now , drug girl this ajanni weekend madness don start again ooo
| |||||
let dem seize d goat nd see it d goat will turn back 2 a boy Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot