ajanni at 5-02-2012 07:35 PM (13 years ago) (m) this boy , ur mouth go kill u ooo
you wetin go kill you? na your tongue so Posted: at 5-02-2012 07:35 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
interpo77 at 5-02-2012 07:42 PM (13 years ago) (m) you wetin go kill you? na your tongue so
i dey talk clean mouth but u dey talk make person slap u Posted: at 5-02-2012 07:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 5-02-2012 07:45 PM (13 years ago) (m) dey neva born dat monkey well , wey go do dat to me Posted: at 5-02-2012 07:45 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
interpo77 at 5-02-2012 07:56 PM (13 years ago) (m) dey neva born dat monkey well , wey go do dat to me
those kwaya 10 yrs nyarinya wey u dey hold at ramson in ur mood muck has slapped u more than dat Posted: at 5-02-2012 07:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 5-02-2012 08:01 PM (13 years ago) (m) baboon Posted: at 5-02-2012 08:01 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Prinzce at 5-02-2012 08:31 PM (13 years ago) (m) all unknown Posted: at 5-02-2012 08:31 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bobbybobby at 5-02-2012 08:33 PM (13 years ago) (f) NONSENSE. ALL SILICON BOOBS Posted: at 5-02-2012 08:33 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Posted: at 5-02-2012 08:34 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
sweetgift at 5-02-2012 08:43 PM (13 years ago) (f) Where is Mercy Johnson in dis list? Is her boobs not big enough? Posted: at 5-02-2012 08:43 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 5-02-2012 08:47 PM (13 years ago) (m) she is no longer in that group oooooo Posted: at 5-02-2012 08:47 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
PDP10 at 5-02-2012 08:52 PM (13 years ago) (m) Na u sabi Posted: at 5-02-2012 08:52 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 5-02-2012 09:15 PM (13 years ago) (m) Where is Mercy Johnson in dis list? Is her boobs not big enough?
no..not yet.. Posted: at 5-02-2012 09:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
charlym at 5-02-2012 09:41 PM (13 years ago) (m) That's their own business, if they like let them go full naked who cares. Posted: at 5-02-2012 09:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
charlym at 5-02-2012 09:42 PM (13 years ago) (m) That's their own business, if they like let them go full naked who cares. Posted: at 5-02-2012 09:42 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
charlym at 5-02-2012 09:43 PM (13 years ago) (m) That's their own business, if they like let them go full naked who cares. Posted: at 5-02-2012 09:43 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
potor22 at 5-02-2012 09:49 PM (13 years ago) (m) if you want to post Bosom photo ? you look for good ones what i am seeing here is not Bosom but they are bags . some are long and big like two bags of rice one person carry . i wonder the KG i am very sorry for this ladies carrying natural loads from year to year to off load Posted: at 5-02-2012 09:49 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Unikpearl at 5-02-2012 09:58 PM (13 years ago) (f) Dis boobs doesn't impress me cos dey are too big & exposed 2 d public...movie stars no longer teach moral & decency Posted: at 5-02-2012 09:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
obietrizzy at 5-02-2012 10:00 PM (13 years ago) (m) . Pals abeg mak una point at de original and artificial ones cos l can hardly differentiate dem. Those tinz are too much, dey can serve as milk industry 4 a whole nation...lol Posted: at 5-02-2012 10:00 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 5-02-2012 10:22 PM (13 years ago) (f) urs and cossy,s re twince, exactly the same size and measure, hope na natural
i be natural babe oo
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 5-02-2012 10:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 5-02-2012 10:23 PM (13 years ago) (f) your own na overload now
na dat type yu dey suck
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 5-02-2012 10:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |