Unknown Truth In Sex And Must Be Known For Our Benefit (Page 6)

Date: 14-02-2012 3:07 am (13 years ago) | Author: HOME ALONE BUT NOT ALONE!
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9
- Treasure2 at 16-02-2012 12:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 12:10 PM
ehenn, na d same tin me nd u dey yarn, u 1'st  talk sey u run, now u be jackie chan Omo u no sey Rambo no dey walk with ordinary hand. na BAZUKA or CUTLASS ooooooo. i perfer u Runnnnnnnn to aviod K-leg  Grin Grin Grin Grin
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin, una no go kill me with laff.
Posted: at 16-02-2012 12:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-02-2012 12:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 12:09 PM
Nne wey WACO?

i send am go Canada on vacation  Grin

Posted: at 16-02-2012 12:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 16-02-2012 12:14 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 12:12 PM
Sist, abeg yarn am d real KOKO. we no need any Red Hot Chilly .........
Fan no dey solve am ooooooooooo Grin Grin
U no easy oooo,  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-02-2012 12:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-02-2012 12:15 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 12:10 PM
ehenn, na d same tin me nd u dey yarn, u 1'st  talk sey u run, now u be jackie chan Omo u no sey Rambo no dey walk with ordinary hand. na BAZUKA or CUTLASS ooooooo. i perfer u Runnnnnnnn to aviod K-leg  Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..no be evrytime i dey run o..sometimes en dey run too... Grin Grin Grin

Posted: at 16-02-2012 12:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sarah555 at 16-02-2012 12:16 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 12:06 PM
abeg..which way en go follow enter Wire road for benin?
e fit pass Lagos road direct to benin, den go str8 to ring road. wey e reach d king squar, begin ask 4 wire road e link from dear. Grin Grin Grin
Posted: at 16-02-2012 12:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 16-02-2012 12:16 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 12:13 PM
i send am go Canada on vacation  Grin
Why you no follow am, abi you wan make him come back with bature. lol
Posted: at 16-02-2012 12:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-02-2012 12:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 12:16 PM
Why you no follow am, abi you wan make him come back with bature. lol

en nor fit it naaaaaaaaaa  Grin

Posted: at 16-02-2012 12:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sarah555 at 16-02-2012 12:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 12:14 PM
U no easy oooo,  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
u no sey i school from una  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 16-02-2012 12:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 16-02-2012 12:20 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 12:13 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin, una no go kill me with laff.
we need am sometimes to cure our personal stress of life  Grin Grin Grin Grin Grin and to forget our sorrow  :'( :'(
Posted: at 16-02-2012 12:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 16-02-2012 12:20 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 12:18 PM
u no sey i school from una  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Abeg no school from us, mata no go easy for here,  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-02-2012 12:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-02-2012 12:21 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 16-02-2012 12:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 16-02-2012 12:22 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 12:20 PM
we need am sometimes to cure our personal stress of life  Grin Grin Grin Grin Grin and to forget our sorrow  :'( :'(
Yes ooooo, laff the thing off. I hail you.
Posted: at 16-02-2012 12:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 16-02-2012 12:22 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 12:15 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..no be evrytime i dey run o..sometimes en dey run too... Grin Grin Grin
e better make u run dan 4 him to, cos if bandage dey dat place, na no go area oo no manage till after STRICK
Posted: at 16-02-2012 12:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 16-02-2012 12:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 12:22 PM
e better make u run dan 4 him to, cos if bandage dey dat place, na no go area oo no manage till after STRICK

my own na ruba ring o..e nor nid bandage..atall  Grin

Posted: at 16-02-2012 12:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sarah555 at 16-02-2012 12:24 PM (13 years ago)
(f)
Well sha, Baba God dey
Posted: at 16-02-2012 12:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 16-02-2012 12:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 12:24 PM
my own na ruba ring o..e nor nid bandage..atall  Grin
 
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked abeg tell me more  Grin
Posted: at 16-02-2012 12:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 16-02-2012 12:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 12:24 PM
my own na ruba ring o..e nor nid bandage..atall  Grin
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked, original
Posted: at 16-02-2012 12:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 16-02-2012 12:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 12:18 PM
en nor fit it naaaaaaaaaa  Grin
Says who, for obodo bekke,
Posted: at 16-02-2012 12:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 16-02-2012 12:50 PM (13 years ago)
(m)
Una still dey find g spot?

Posted: at 16-02-2012 12:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 16-02-2012 01:17 PM (13 years ago)
(f)
i just dey do d peepin  Roll Eyes
Posted: at 16-02-2012 01:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9

Featured Discussions