Reply |
sophiebaby at 20-02-2012 11:28 AM (12 years ago) (f) lol whn i first talk wit Kennee i just dey tink,, wata sarcastic monkey Esonu na big mouth heheeeeee,, and u sophiaaaaaaaa sophiaaaaaa u make me laff since day 1 hehehehe..even outside NP kennee is still a sarcastic monkey ..Esonu na anoda wahala..i no no weda too of dem frm the same parents....and for u mamacita..i bin dey wonder wich kain oyibo woman dey scata naija pidgin Dp and BS..cuddled me..DK and Diplo were Consoling me of all Esonu n kenne's Wahala..KB,Bennygoodman,Ble and lots more like T2,Xena,Maka Y,Omorewa..were Gud frnds..that i love dia swaggs...chei..my Yori Yori WACO.. INEMX..my one and only broda
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-02-2012 11:28 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
Treasure2 at 20-02-2012 11:36 AM (12 years ago) (f) This people wey you mention na people wey dey make thing work here. Why did they disappear like this? Posted: at 20-02-2012 11:36 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-02-2012 11:45 AM (12 years ago) (f) Reply |
sophiebaby at 20-02-2012 11:46 AM (12 years ago) (f) This people wey you mention na people wey dey make thing work here. Why did they disappear like this?
yes oo..i miss dem here..buh still kip in touch
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-02-2012 11:46 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmandazie at 20-02-2012 11:47 AM (12 years ago) (m) Reply |
Your no miss emmandazie abi?
who b dat Posted: at 20-02-2012 11:49 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-02-2012 11:51 AM (12 years ago) (f) who be emmandazie?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-02-2012 11:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Thomax at 20-02-2012 11:53 AM (12 years ago) (m) I remember my 1st thread. every one was attacking me like i ws one unwanted nomad lion. i cnt remember who 1st spoke to me but mehnnn, those insults rained on my head made me dislike NP up till date cos i ws frm another social network site which ws so full of fun. but i noticed tht there are many mean pple around tht time who find it funny attacking new members. tho i rem bonding with sweetrae tht time b4 ths poster Posted: at 20-02-2012 11:53 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sweetrae bad bad babe lol thomax u rite sha me too had my share of insult Posted: at 20-02-2012 11:54 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-02-2012 11:56 AM (12 years ago) (f) I remember my 1st thread. every one was attacking me like i ws one unwanted nomad lion. i cnt remember who 1st spoke to me but mehnnn, those insults rained on my head made me dislike NP up till date cos i ws frm another social network site which ws so full of fun. but i noticed tht there are many mean pple around tht time who find it funny attacking new members. tho i rem bonding with sweetrae tht time b4 ths poster na normal tin..ur own small sef hope u r enjoying NP now?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-02-2012 11:56 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-02-2012 11:59 AM (12 years ago) (f) I miss Ericka and Akpan...Skipo4u
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-02-2012 11:59 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lol akpan she too dey scata pigin Posted: at 20-02-2012 12:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-02-2012 12:04 PM (12 years ago) (f) Awww Desiresluv..my 2nd love Wenever WACo goes to Uk on Vacation
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-02-2012 12:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 20-02-2012 12:05 PM (12 years ago) (f) lol akpan she too dey scata pigin Hehehe ha own na jamican/scuba pidgin
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-02-2012 12:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Emmandazie at 20-02-2012 12:06 PM (12 years ago) (m) who be emmandazie?
:-*you forget our sweet kisses? ? Posted: at 20-02-2012 12:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Reply |
sophiebaby at 20-02-2012 12:17 PM (12 years ago) (f) haaaa long time since i see dat one,, wht abt typicalman hehehe..wen kb com ask her of typicalman84
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 20-02-2012 12:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |