Treasure2 at 22-02-2012 05:07 PM (13 years ago) (f) Sharrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrpppppppppppp, get life Posted: at 22-02-2012 05:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
u know notin but just only a dirty p**sy like you,if you know something don't you know how to keep ur mouth shut nd respect ur self as a married person, diz kind tin wey person lyke u de do 4 here shows dat u are not a responsible wife, irresponsible wife's neva last bcuz their attitude will be so fake to their husband, as 4 me if u want to know about me, i am not d type that marry white bcuz of paper i respect God and fear God, but that does not tell i am a gud christian. @dat ur friend wey tell u say u no dey carry last, check her well na her type de do ashawo work for road, like friend like friend..
Wht does my friend hav anytin to do wif dis? U are not talkin to me? Well, then face me! U can call me ashawo anytin u like my dear, i hav nottin to defend as i know my worth As for the useless wife u called me, well u are not my husband right? So wetin concern u if i b gud one or not?? U came here insulting me over nottin, let ur conscience deal wit u Posted: at 22-02-2012 05:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 22-02-2012 05:09 PM (13 years ago) (f) Ashawo wey dey road better pass, gabbage cleaner. Posted: at 22-02-2012 05:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
It's very obvious, you have made it clear say he done already made b4 you marry am, and also because of him big black level, so it's not love, na your property so play pim pum pin with am na your cup it tea be dat.
Ohhhhh welllllllll na so e be,, MY cup of tea No worry i knw sey haterz dey all ova d world Posted: at 22-02-2012 05:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 22-02-2012 05:10 PM (13 years ago) (f) Wht does my friend hav anytin to do wif dis? U are not talkin to me? Well, then face me! U can call me ashawo anytin u like my dear, i hav nottin to defend as i know my worth As for the useless wife u called me, well u are not my husband right? So wetin concern u if i b gud one or not?? U came here insulting me over nottin, let ur conscience deal wit u Mamafly ignore the truck pusher and joll your thing for here, if he tire will keep quite. Posted: at 22-02-2012 05:10 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
davegino at 22-02-2012 05:13 PM (13 years ago) (m) LOL Posted: at 22-02-2012 05:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mamafly ignore the truck pusher and joll your thing for here, if he tire will keep quite.
na so Posted: at 22-02-2012 05:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
call me anything that you like, millitant or boko H, my advice to this guy na to kpai this woman with banging withing 8months, when he don know the woman belongings and moni, DONT decieve yourself and start wasting time, as you have ur plan, so do the grand mother. once you kpai the woman, go back naija invest, and have your good life with your errema. there is nothing in white man land, everything is fake and artificial with too much taxes. every penny u make go back to them immidiatly. nigerians and africans are always being deceived with citizenship in whity home, many of this white are poor, the eat one slice everyday with coffee. IMAGIN, the white bitches will expect 5 rounds of sex everyday, after given you a cup of coffee and will nagg and nag on top.. they keep critizing and saying shit about black woman for us to hate them for their mind, they no no say na dem dey fool theirselves. brothers make una no dey tee dey find that rubbish kpalle, once you fit grab the pepe, grab am waka go home, if na kpai, kpai am get wetin u want. darky and whity love na game, who dull emselve, na him go start afresh. but i too trust ma homeboys pass yeye ghanians and some frankphons except cote dvoire. this is a legalize slavery, but is not over untill the guy proves so, my, i pray make the guy no fcuk up. i [/. Lol, hahahahahaha bad guy, you get bad mind oh. Posted: at 22-02-2012 05:14 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 22-02-2012 05:16 PM (13 years ago) (f) Hissssssssss Posted: at 22-02-2012 05:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 22-02-2012 05:17 PM (13 years ago) (f) As for d 'dirty p**sy'.......thank God for lettin me knw,, if washin my t*t* more then i do already go make am lash me 4 times a day instead of 2 wey he do already na gud tin
O Boi! see groove eeeeeeeeeee see enjoyment...chai
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-02-2012 05:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 22-02-2012 05:20 PM (13 years ago) (f) Posted: at 22-02-2012 05:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
call me anything that you like, millitant or boko H, my advice to this guy na to kpai this woman with banging withing 8months, when he don know the woman belongings and moni, DONT decieve yourself and start wasting time, as you have ur plan, so do the grand mother. once you kpai the woman, go back naija invest, and have your good life with your errema. there is nothing in white man land, everything is fake and artificial with too much taxes. every penny u make go back to them immidiatly. nigerians and africans are always being deceived with citizenship in whity home, many of this white are poor, the eat one slice everyday with coffee. IMAGIN, the white bitches will expect 5 rounds of sex everyday, after given you a cup of coffee and will nagg and nag on top.. they keep critizing and saying shit about black woman for us to hate them for their mind, they no no say na dem dey fool theirselves. brothers make una no dey tee dey find that rubbish kpalle, once you fit grab the pepe, grab am waka go home, if na kpai, kpai am get wetin u want. darky and whity love na game, who dull emselve, na him go start afresh. but i too trust ma homeboys pass yeye ghanians and some frankphons except cote dvoire. this is a legalize slavery, but is not over untill the guy proves so, my, i pray make the guy no fcuk up.
i see..Prostitution is a national sport for you?? that explains HIV rates, low mentality and many other things..ok ok..nice letter. i
Posted: at 22-02-2012 05:21 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
O Boi! see groove eeeeeeeeeee see enjoyment...chai  My teacher don com,, na dis babe spoil me oooo make una shout for her Posted: at 22-02-2012 05:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Prinzce at 22-02-2012 05:26 PM (13 years ago) (m) Na who be silly girl ? Me sandysweetlux or flymamacita?
whoever made the comment I ruled off shouldn't`t be silly! Note: Girl, don`t be silly & girl, you`r silly represents two different lingual communicative sensesshould you repply, please do in a globally understandable English to save me the stress of always looking for translator Posted: at 22-02-2012 05:26 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 22-02-2012 05:27 PM (13 years ago) (f) Posted: at 22-02-2012 05:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 22-02-2012 05:29 PM (13 years ago) (f) am sick and tired of Naijapals
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-02-2012 05:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yes oooo na real sufferin, u shud com my houx com see wetin i dey do wif one of ur broda,, no b small tin ooo  you better get your life straight because its still bent, this was your first comment tha made me reply you. Posted: at 22-02-2012 05:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
whoever made the comment I ruled off shouldn't`t be silly! Note: Girl, don`t be silly & girl, you`r silly represents two different lingual communicative senses
should you repply, please do in a globally understandable English to save me the stress of always looking for translator
mr professor since i dont have a dictionary at home and i nor go college na make me ask you. Posted: at 22-02-2012 05:33 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
otagermo at 22-02-2012 05:35 PM (13 years ago) (m) this guy status better pass person wey get, ND, HND, BSC, MSC for niaja, no need to cry again cos na so so mcdonalds he go dey go now. God dey answer in many ways, safe journey bro.
hahahahahahahaha....you forget to add...nnpc,pdp,ntm,efcc,gce,and so on Posted: at 22-02-2012 05:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you better get your life straight because its still bent, this was your first comment tha made me reply you.
lol but dis was a reply to sombody who said all white women cos sufferin... Posted: at 22-02-2012 05:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |