vivian07 at 8-02-2009 06:34 PM (15 years ago) (f) abeg d question no hard,na me b d founder of sex.abi una no know hey gal think u said u will be off 4 some day what are u atill doin there..................uhmmmmmmm!!!!!! i mean u said ur are the founder of SEX..... how did u dis covered the stuff........ and what's ur aim of that plzzzzz!!!!!!!! see cid interrogation bilol i beg no mind am b4 he go discover the 1 wey pass sex. Posted: at 8-02-2009 06:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
abeg d question no hard,na me b d founder of sex.abi una no know hey gal think u said u will be off 4 some day what are u atill doin there..................uhmmmmmmm!!!!!! i mean u said ur are the founder of SEX..... how did u dis covered the stuff........ and what's ur aim of that plzzzzz!!!!!!!! see cid interrogation bilol i beg no mind am b4 he go discover the 1 wey pass sex. vivi i go run 4 uuuu plz let me b i ask u no br Bilol i dey ask................. abi u don high b4 komin in there see me oooooooo. abeg e!!!!!! BILOL abeg e ans jare........... Posted: at 8-02-2009 06:54 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 06:56 PM (15 years ago) (f) no vex ooooo. i no know say u dey there. but why u dey dodge me like dis wetin i do u ? Posted: at 8-02-2009 06:56 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
abeg d question no hard,na me b d founder of sex.abi una no know hey gal think u said u will be off 4 some day what are u atill doin there..................uhmmmmmmm!!!!!! i mean u said ur are the founder of SEX..... how did u dis covered the stuff........ and what's ur aim of that plzzzzz!!!!!!!! see cid interrogation bilol i beg no mind am b4 he go discover the 1 wey pass sex. vivi i go run 4 uuuu plz let me b i ask u no br Bilol i dey ask................. abi u don high b4 komin in there see me oooooooo. abeg e!!!!!! BILOL abeg e ans jare........... Posted: at 8-02-2009 06:57 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
good question.. brb..
last of a dying breed Posted: at 8-02-2009 07:00 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Who wants to be a millonaire question. plz can i fone a friend?
u ve all the life lines and is all urs ppl go ahead.... plz dailing........... Adam and Eve............ ....................... ............................ Destination NOT reachable..................... dialing......................Cain................. u think say cain go answer u?....cain dey one side dey plan as e want take block abel for farm...
YOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL? Posted: at 8-02-2009 07:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princemech at 8-02-2009 07:01 PM (15 years ago) (m) huh! Posted: at 8-02-2009 07:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no vex ooooo. i no know say u dey there. but why u dey dodge me like dis wetin i do u ?
who dey dodge u me k see uhmmmm ! u fit emm u fit send one bottle of somethimg kom ma side abeg e Posted: at 8-02-2009 07:13 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:18 PM (15 years ago) (f) i beg can some 1 interpret wetin crany dey talk ? where all d joseph for this forum ? Posted: at 8-02-2009 07:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
i beg can some 1 interpret wetin crany dey talk ? where all d joseph for this forum ?
lol..i see the both of u are getting on fine....
YOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL? Posted: at 8-02-2009 07:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:25 PM (15 years ago) (f) serene come help me now.i don tire to struggle to read wetin dis guy dey post. Posted: at 8-02-2009 07:25 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
thinking.
last of a dying breed Posted: at 8-02-2009 07:28 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
serene come help me now.i don tire to struggle to read wetin dis guy dey post.
shuoooooooooo area........... no probs.. will be writin well 4 u 4rm now on........ if u ani't undastandin what i was writin b4............ u takia will be out soon. say gud nite to kennee 4 me ..... see u some other time.. gud nite and beta week..... Posted: at 8-02-2009 07:32 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lonelysnow at 8-02-2009 07:36 PM (15 years ago) (m) passing Posted: at 8-02-2009 07:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 8-02-2009 07:39 PM (15 years ago) (f) serene come help me now.i don tire to struggle to read wetin dis guy dey post.
shuoooooooooo area........... no probs.. will be writin well 4 u 4rm now on........ if u ani't undastandin what i was writin b4............ u takia will be out soon. say gud nite to kennee 4 me ..... see u some other time.. gud nite and beta week..... nepa go cut una light today so write every thing wey u wan write now cos na till next 2 months oo. Posted: at 8-02-2009 07:39 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
luvvy at 8-02-2009 07:50 PM (15 years ago) (m) i know the person dat started sex but hold on let me talk to Obama Posted: at 8-02-2009 07:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i know the person dat started sex but hold on let me talk to Obama
YOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL? Posted: at 8-02-2009 08:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
what? this is a basic living function. noone invented it. every living thing in the world does it in one form or another even trees for christ sake. what did you learn in school/ Posted: at 9-02-2009 05:21 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Na wah for Naijapals oh! Which one come be this one now? What's this thread all about? Posted: at 9-02-2009 05:24 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
the serpent and Eve. who else again. Posted: at 9-02-2009 05:30 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |