SOUTH AFRICA DEPORTS 125 NIGERIANS OVER VACCINATION (Page 7)

Date: 03-03-2012 10:46 am (12 years ago) | Author: Millenium
1 ... 4 5 6 [7]
- bobonnwa at 5-03-2012 01:59 AM (12 years ago)
(m)
DHash u dey mad, na only ibo ppl dey travel?
Posted: at 5-03-2012 01:59 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Enyinn at 5-03-2012 02:59 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: exever100 on  4-03-2012 06:03 PM
ask a yr old child abt boko haram ,he ll tell u d origin n history.......na becos of ppl like u we dey run 4rm our country,na una dey destroy,toi n ploy ......but GOD pass all of una,n if i may ask how many countries igbos get as regards to watin u write here,mumu boi.go back to nursery skool.




goat who tell you say naa only ibo?Huh?Huh?Huh??naa your father you dey insult , may devil kill you there bastard
Posted: at 5-03-2012 02:59 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- verah at 5-03-2012 09:24 AM (12 years ago)
(f)
when our leaders spoil our country.. y dem no go dey chase us lik rat nd mouse

Posted: at 5-03-2012 09:24 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Idbabe at 5-03-2012 10:36 AM (12 years ago)
(f)
i hear
Posted: at 5-03-2012 10:36 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- simon4real at 5-03-2012 11:39 AM (12 years ago)
(m)
sad
Posted: at 5-03-2012 11:39 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sexyBishop at 5-03-2012 03:45 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: DHash on  3-03-2012 12:46 PM
Good for them, wetin poshu dem go south Africa if to say south African run go another country who for better d country for them! Yeye Igbos
Na God go punish you and ur generation to come idiot uncircumcised fool i blame u? after u and ur useless malam leader don occupy gov weting u wun we do idiot
Posted: at 5-03-2012 03:45 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- MegaOneplusone at 5-03-2012 06:40 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sandysweetlux on  4-03-2012 02:33 AM
I don't just know why people choose of all county to go na south Africa when get the highest population of HIV victimes, and them they assume themselves to be oyibo, racist country, nor be their fault at all.

Oyibo ke....poor country. I don't even wish to visa for free Angry  vaccination better countries no ask becomes issue for that undeveloped country Angry Angry
Posted: at 5-03-2012 06:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cadanre at 5-03-2012 06:43 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: bobonnwa on  5-03-2012 01:59 AM
DHash u dey mad, na only ibo ppl dey travel?

Dem dey d 1 wey travel pass most especially on honeypot trade (ashawo), cocaine, cannabis, heroine and other deadly drugs. Fraud (419) and other sorts of crime. This time, SA just busted them. Let the fools come back home.

Posted: at 5-03-2012 06:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 5-03-2012 06:59 PM (12 years ago)
(f)
yu dey crazy well well mallam

Posted: at 5-03-2012 06:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cadanre at 5-03-2012 07:14 PM (12 years ago)
(f)
INYAMIRAI BUSTED IN SOUTH AFRICA. BRAVO!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!

Posted: at 5-03-2012 07:14 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 5-03-2012 09:09 PM (12 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 5-03-2012 09:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 7-03-2012 09:28 AM (12 years ago)
(f)
Dey are nt seriouz atalllll. Nigeria shld also deport dem back to their country. First to do no dey pain, na second to do na im dey pain pass

Posted: at 7-03-2012 09:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 7-03-2012 09:28 AM (12 years ago)
(f)
Dey are nt seriouz atalllll. Nigeria shld also deport dem back to their country. First to do no dey pain, na second to do na im dey pain pass

Posted: at 7-03-2012 09:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MegaOneplusone at 11-03-2012 06:48 PM (12 years ago)
(m)
 Cool
Posted: at 11-03-2012 06:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 29-06-2012 02:48 PM (11 years ago)
(m)
i see..
Posted: at 29-06-2012 02:48 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7]