no walla, e don de wella javascript:(on/enable)
Posted: at | |
Quote from: BournIdentity on 13-03-2012 05:37 PM @queenrukky, no mind me na so my slang de be sometimes na im u con program everythg U NO WELLno walla, e don de wella javascript:(on/enable)
| |||||
Quote from: BournIdentity on 14-03-2012 03:37 PM queenrukky afar? abeg I go need u as my special programmer make we do dat naija incubator computerise bcos d level of yeye some people way dey here dey don get over 100 degree yeye in fact den dey very high na spirit den dey see nau. If u program am computerize am 2gether with watin dey b4 e go shock dem on d process way den dey reborn den dey go con dey normal dey no go see spirit again . As dem dey so, if u giv dem homework dey go fail con bring correction kwa dey go still fail am. The earlier we agree d beta 4 dem UR ENGLISH ALONE DON DRIVE SOME AMOUNT OF YEYE
| |||||
Quote from: queenrukky on 14-03-2012 04:16 PM U NO WELL yes, i no d well but na my room i just dey nau o dey rewatch The Count of Monte Cristo. I go com well wen i finish am. See ya!
| |||||
Quote from: queenrukky on 14-03-2012 04:19 PM UR ENGLISH ALONE DON DRIVE SOME AMOUNT OF YEYE na lair o, e get 1 way dey talk say paire paire paiya na im i con dey look 4 d fire i no see anythg, na watin b dat? na spirit e dey see o. e com get another one way con dey misbehave e talk say e don come and talk say im yeye nobody go fit cure ram.
| |||||
with or without your help, i go put dem 4 naija incubator com reborn dem with tombo mix with kai kai, com identify dem with I-gbo. ReplyAfter dey don ze con juru, na im dem go com go confession forum teldem everythg plus how dem b born-again. But watin dey fear me b say i never treat dis kain level of yeye b4 so i go use dem do trier n error. If anythg negative happen, na u cos am o.
| |||||
this one don pass yeye , Replythis na exhibition off kolo in higher level ![]()
| |||||
lol Reply
| |||||
![]()
| |||||
abeg straigten face Replyokies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
| |||||
you dey beg me , Replyok i don do am well well for you , hope you satisfy now ? ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 15-03-2012 02:32 PM this one don pass yeye , na correct uncle u b, see hw u understand d kain critical condition u dey. na yeyekoloko b dat this na exhibition off kolo in higher level ![]()
| |||||
Quote from: kelechiawurum on 16-03-2012 06:02 AM lol ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: BournIdentity on 17-03-2012 03:48 AM na correct uncle u b, see hw u understand d kain critical condition u dey. na yeyekoloko b dat hehehehe see you , you even understand the stages , ok so from yeye na you con kolo, anyway continue your yeyekolo ![]()
| |||||
![]()
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
cry well man , you need it Reply![]()
| |||||
emejuru Reply[Male] Offline Offline Posts: 18200 Naijapals Hero *Come Buy Hankie For me*
| |||||
huuuuh ? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech