Posted: at | |
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 2-04-2012 12:11 PM Abeg bone this talk...u just wants to be notic...if she comes to you now ..u go dey lick her legs or the big toe make she nor leave you..u go dey worship her now....u just want to fit in ...Abeg e nor fit you tho. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: merem on 2-04-2012 02:40 PM GOLD DIGGERS edo men don't care what their wives do...that their wives' personal affairs is not their busines and foolish edo man applauded such rubbish?...so as long as the money keeps rolling in from the woman, the edo man doesn't care...and after some bastards will say igbo men love money...imagine such lazy, lame and servitude stereotype she just placed on edo men...quite revealing...even if the wife sleeps around, let her bring the cash, no wahala...no wonder their women are all over europe and latin america prostituting and sending money back to their husbands...damning... more fireeeeeee
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 2-04-2012 12:15 PM Igbo if una so much hate Edo....make una inform una rest igbos wa dey Benin make dem pack comot go their land na...make una leave Edo for us...Edo nor good but na there una come dey base..Edo nor good na there road una dey cross go una God forsaking village...hisses bushshit. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 2-04-2012 12:29 PM Bro.s honestly speaking I read your comment but you are using indirect to run insult on Edo ..yea I am not that slow..anyway..I am not a fan of tonto...and I hate the ways she insulted her home land if she did..(I don't really trust this poster that much..he's full of stories) but for your people to start first and be insulting Edo ..hahah that one nor good...they are actually proving is right. well said
| |||||
Quote from: yun104 on 2-04-2012 02:56 PM DONT U KNOW? 1 EDUCATED EDO MAN worth 100 stack illiterate IGBO MEN.... FOOL U are educated fine,wise fine but you can't even know when illiterate insults you.What is the need of ur education.Tonto dike has categorically different Ibo man from Edo people. Ibo man cares about what their wives,Ibo man does not tolerate nonsense,Ibo man does not worship woman because of money But Edo mr wise man,ur wife prostitutes for your guy,make money for you guys and you guys don care that is what she was saying though she admires Ibo,she can't continue waiting for Ibo man,she will remain single. When the desirable is not available,anything available becomes desirable.She desired Ibo man but since Ibo man do not agree to be remote controlled,hustle for him,she look around and found the next person available is EDO MAN like you.She just managed instead reaming single forever waiting for Ibo man. Ibo Thumb up,this is a big slap to all the EDO PEOPLE and You mr wise cannot understand indirect insult.My honeypot Money,Enwe
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 2-04-2012 12:33 PM Na her ass your eyes fit see.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 2-04-2012 12:38 PM bemin girls sabi fcuk sha,,i love them for that ,,them know how to handle man for bed,,benin girls sweet no bi small,,, you and your mouth ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 2-04-2012 12:54 PM but my ex na benin girl ,,she want fcuk me to dead,,she no dey tire for noe day,,she love to fcuk too much..na run i run live her oooo,,the girl want to kill me,,them know how to fcuk for bed no bi small,,benin girls are sweet girls ,, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
This Tonto of a thing sef, she go soon dey mad. What is wrong with someone being nosy? Rubbish. Reply
| |||||
Quote from: ebonyz on 2-04-2012 03:05 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 2-04-2012 01:12 PM Are you a man or a woman or animal? animal na she be
| |||||
Quote from: Adikpe on 2-04-2012 03:17 PM This Tonto of a thing sef, she go soon dey mad. What is wrong with someone being nosy? Rubbish. She does not want to be under a man and secondly she does not a husband that will query her all times about her life.She still wants to live a separate life in marriage,cheating life in marraige making money out of it ,that is what is being nosy by Ibo men and acceptable by Edo men and my EDO brothers are jubliating.
| |||||
Quote from: goziedona on 2-04-2012 02:21 PM i hope say u dey watch weting ona benin girls dey do 4 athens fools YOU ARE A FOOL.....BECAUSE THEY CALL BENIN GIRLS MEANS THEY ARE ALL BENIN GIRLS,DO YOU KNOW HOW IBO GIRLS WALK ON THE STREET PARADING THEM SELVES AS BENIN...RUBBISH
| |||||
Quote from: BendelArmedRobb on 2-04-2012 01:20 PM I DEY COME MAKE I CORRECT DIS IGBO FAKE ASS MEN .....NUMBER 1 -GO ASK ALL YOUR IGBO SISTER WEY DEM MARRY WITH BENIN GUYS QUESTIONS FIRST? well said dear HOW ITS TO BE A MAN LIKE BENIN MEN .........NUMBER 2 WHY IGBO GIRLS DEY cr*zy FOR BENIN GUYS ? NUMBER 3 WHY IS DAT ALL DE GIRLS FOR NAIJA LIKE BENIN GUYS ? ANSWER BECAUSE DEM 2 DEY CORRECT 4 EVERY LEVEL BECAUSE BENIN LOOK MORE ROMANTIC AND SWEET AND DEM NO DEY QUICK FALL ONTOP OF WOMAN AND STAY 4MINUTES.....BENIN GUYS DEY MAKE TILL DE NEXT DAY BECAUSE DEY KNOW HOW TO TAKE CARE OF WOMEN AND PROBLEM BECAUSE WE DEY TAKE ROMANTIC WORD LIKE THIS ....If kisses were raindrops, I would send you a thunderstorm.The day I fell in love with you is the day I knew what was truly true. The day I found you is when I found myself, for you have help me become the best. You are mine and I am yours and forever shall it be.I closed my eyes with a pen and paper in front of me I picked up the pen and started writing everything When I opened my eyes again, all I saw was your name...There are 3 great things that happened in my life The first thing is that I fell in love with you The second thing is that you fell in love with me And the third thing is that we stayed in love with each other through all these years.BENIN GUY CORRECT IGBO MEN GO DEY TALK ABOUT MONEY WERE WOMEN DEY FOOLS GO TO HELL FAKE ASS MEN ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: gago101 on 2-04-2012 01:32 PM edo odion,,,, benin guy we are b best in 9ja, una hear na oooooooooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
dis chick needs deliverance, u can confirm from d ladies, only less dan 5 % of women of any race won't want 2 have sumtin 2 do with an igbo guy we got cookies... Reply![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 2-04-2012 01:43 PM you never know that stupid Malaysian based 419 one of the bad Ibo boy operating from a foreign base, he is an idiot , the stupid and useless fatherless boy picked up from a waste bin. he always opened his gutter mouth too loud in the public, he lacks a proper home training since he was never raisd up like a normal child right from birth , useless monkeyjoe cheiiiiiiiiiiiiiiii
| |||||
Quote from: ebonyz on 2-04-2012 03:24 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() GOD GO BLESS YOU....EDO ARE THE GREATEST....IBO RITUALIST SET OF PEOPLE.....PROSTITUTE AND RITUALIST WHICH ONE IS WORST,THEY DEAL ON THE SALES OF BABYS ALL IN THE NAME OF MAKING MONEY....YEYE WORRY THEM
| |||||
Mr Village traveler,u be correct Fool,na only from ur village to Benin town,from benin to warri,from warri to your maternal home,from ur maternal home to your grand papa maternal home na im you traveled to. ReplyNa people like you dey send ur benin girls to go do ashawo and bringing money to.Na ur type dey bring shame to edo people.U dey here this small rat Tonto dey insult una and you keep quite.We rejected her,she dey date one Ibo boy and they boi told her that she dey live wayward life and he can't marry her and she change to Benin house boi,the boi wey no go talk about her bad behavior and stupid life.Indirectly saying that na ur tribe fit accept am in marriage with her ashawo character but Ibo no fit accept am. Didn't u see were she said that that if she continues waiting for Ibo man,she will remain single forever.Meaning she has desired Ibo man but since Ibo no fit marry her with her bad character make she manage Benin house boi,who is not interested in how she make money,as long as she dey bring returns.----Meaning Ur tribe na woman dey feed them and ur men dey lazy who does not not care about their personal affairs. I want to ask you,Mr yun104 AKA world traveler,is there anything like personal affair/life between husband and wife? why is marriage called Union? Why is that the Bible says husband and wife is 1. She want a husband she can remote control,and a husband that does not question her going out and coming back,a husband she can feed with her money she made from cheating on him,a husband that will worship her,a husband that she will turn to house boi,a husband that will not correct her from wrong doing and that husband happens to come from your tribe EDO and you are happy jubilating. We Ibos we make money by ourselves,and care for our family,we are jealous in marriage,meaning we truly care about what our wives do,our wives do not have personal affairs,we run one affair in marriage. You claimed to be a village traveler and wiser than Ibo man but you senses can't reason when someone is insulting you indirectly yet you said you are wiser than Ibo men. I expect you to catch this girl and give her 3 hot slaps and u are here talking rubbish. Woke up guy,we Ibos do not take rental properties as wives. true talk broda
|
Tuface Idibia Steps Out With New Partner, Natasha Osawaru After Split from Annie (Video)
Watch As Super Eagles Players Celebrate Win Over Rwanda In Dressing Room (Video)
Uche Maduagwu 'Exposes' Identity of Abuja Woman Who Gave Orezi N30m For Satisfying Her in Bed
Nollywood Mourns As Veteran Actress, Nkechi Nweje Passes Away
Check Photos/Video Of Nollywood Stars Storming Uyo As Actress, Ini Edo Lays Her Father To Rest
Asake’s Baby Mama Melts Fans Heart As She Shows Off Singing Talent
13yr Old Boy Dies After He Was Shot By Lawyer When He Tried to Get His Ball From His Compound
Veteran Actress, Dupe Jaiyesimi Reflects On Childlessness & Resilience At 60 (Video)
Annie Idibia Finally Breaks Silence On Divorce From 2Baba Idibia