yun104 at 2-04-2012 01:55 PM (12 years ago) (m) Mr Village traveler,u be correct Fool,na only from ur village to Benin town,from benin to warri,from warri to your maternal home,from ur maternal home to your grand papa maternal home na im you traveled to. Na people like you dey send ur benin girls to go do ashawo and bringing money to.Na ur type dey bring shame to edo people.U dey here this small rat Tonto dey insult una and you keep quite.We rejected her,she dey date one Ibo boy and they boi told her that she dey live wayward life and he can't marry her and she change to Benin house boi,the boi wey no go talk about her bad behavior and stupid life.Indirectly saying that na ur tribe fit accept am in marriage with her ashawo character but Ibo no fit accept am.
Didn't u see were she said that that if she continues waiting for Ibo man,she will remain single forever.Meaning she has desired Ibo man but since Ibo no fit marry her with her bad character make she manage Benin house boi,who is not interested in how she make money,as long as she dey bring returns.----Meaning Ur tribe na woman dey feed them and ur men dey lazy who does not not care about their personal affairs.
I want to ask you,Mr yun104 AKA world traveler,is there anything like personal affair/life between husband and wife? why is marriage called Union? Why is that the Bible says husband and wife is 1.
She want a husband she can remote control,and a husband that does not question her going out and coming back,a husband she can feed with her money she made from cheating on him,a husband that will worship her,a husband that she will turn to house boi,a husband that will not correct her from wrong doing and that husband happens to come from your tribe EDO and you are happy jubilating.
We Ibos we make money by ourselves,and care for our family,we are jealous in marriage,meaning we truly care about what our wives do,our wives do not have personal affairs,we run one affair in marriage.
You claimed to be a village traveler and wiser than Ibo man but you senses can't reason when someone is insulting you indirectly yet you said you are wiser than Ibo men. I expect you to catch this girl and give her 3 hot slaps and u are here talking rubbish.
Woke up guy,we Ibos do not take rental properties as wives.
.
you are big fool 0034632886491 Posted: at 2-04-2012 01:55 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
MISS DIKEH, BE REST ASSURED THAT NO IGBO MAN WILL LIKE TO MARRY A LADY WHO CANNOT KEEP THE RULES OF MARRIAGES( U CAN UNDERSTAND WHERE AM COMING) i.e ADULTRY etc. THE SECOND REASON U AND UR LIKES ARE RUSHING TO BENIN MEN IS FOR ONE REASON AND THAT IS COS THEY DON`T CARE WHERE U GO OR HOW U MAKE THE MONEY. THEY ARE LAZY COWS AND GOOD ONLY FOR JIGOLOISM. (examples are not far fetched, take a trip to italy and see where a benin man will drive the wife or girlfriend to the red light district for ashawo job and come back later to pick her home after other have finish dududu with her and will still do dududu with her). THEY STINKS. I REST MY CASE. SO MISS DIKEH IT IS NOT A BIG DEAL COS U KNOW WHO U ARE AND THAT THOSE SLICE OF YAM WITH RED OIL IN BETWEEN UR LEGS CAN NEVER STAY IN A PLACE.
Philwaves1959 Bros you have spoken it all.Above all.Don`t make a wh*re a house wife,cause there is no good lagacy for her children Posted: at 2-04-2012 01:56 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 2-04-2012 01:57 PM (12 years ago) (m) @Ajanni you know you don't speak or understand English so keep quiet!  I understand you should be at the gate, look at the time. "Meguard" The word of conflict which they are deliberating over is nosy, not noisy. Nosy means interfering or interested in things that do not concern one. If you have nothing to hide, why should you be bothered if your lover or partner is interested in your affairs? still having enough rooms for your privacy. Noisy of course is such which you are doing right now, talking about something you don't understand. Yet you people still want to be the leaders, can you see what is wrong with Nigeria? that's why we are where we are today. Now go and put the dogs out of the cage and remember to wash your uniform! you sharrrrrrrrrrrrrrap there, baboon, every bad things , your people bus be involve , master in all evil thing , mad people , you insults, assaults , you nosy , as well as noisey , you not only poke your noses but you poke your ears and mouth too, Animals Posted: at 2-04-2012 01:57 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
tippa at 2-04-2012 01:59 PM (12 years ago) (m) your stinky mother
ADAKA BENIN u wan start? bring it on... Posted: at 2-04-2012 01:59 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Really? This is news to me o!!! Posted: at 2-04-2012 02:00 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aliaaz at 2-04-2012 02:03 PM (12 years ago) (m) hissin
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 2-04-2012 02:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
well u ar welcome to marry ishan man like Messy Jonson, Ini Edo and others. expecting u baby Posted: at 2-04-2012 02:05 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
yun104 at 2-04-2012 02:07 PM (12 years ago) (m) wise up IGBO MEN If you are not a fool WHY CANT YOU ASK YOURSELF WHAT AS Tonto Dikeh Done? she's an actress, the character you see in her movies, doesn't mean she is like that... ok fools Posted: at 2-04-2012 02:07 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
arsenal123 at 2-04-2012 02:13 PM (12 years ago) (m) BendelArmedRobber,You don lie,dis one now wey u talk na lie.You never see where Benin girls dey fight becos of Ibo man.Benin girl dey run from Guys,dem no take eye see Ibo man even if the man no get money,dem go love am becos dem believe say that Ibo man wey no get money today,give am 6 months him don hammer.Benin girls go tell u say na Ibo man know how to care for women.
Their men dey beat them well well,i am not just talking to insult any one but i dey talk from experience.If dem dey fight,u will hear,Osayeme,u go kill me today,na my t*t* money u take go give another woman,ogwu go kill u,kill ur mama,kill ur papa,kill ur family join,i swear for u with this my t*t* money i use am bring u to europe,i don use am feed,buy u cloth,pay ur rent,i still fcuk ur with ordinary body join am yet u no dey happy,na ogwu go kill.
From their men,u will be hearing, Obehie,i go kill u today,wey de money wey u make last night,all de work wey u work,wey dey money,U use am go give Emeka make him hold for u,i talk say u dey fcukk Emeka,U say na lie,i go kill today,i tell You say cook fufu for me,u go cook rice,u go die today,that one go dey beat am dey go.
If dem dey talk ordinary talk,i bi like say dem dey quarrel,even on phone.
But hardly Ibo man beat woman or depend on their girl friend money.But Benin girls good,they do anything for you if dey love you,they can give u every thing they have to make u happy but for their men e no dey like that.
 NWANNE NWAYO BIKOOOOOOOOOO... I GA EGBU MMADU OOOOOOOO! Posted: at 2-04-2012 02:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 2-04-2012 02:14 PM (12 years ago) (m) .
you are big fool 0034632886491
Na u be di main fool in this forum,keep exposing ur high level of foolishness here,u better stop commenting because the more you comment the more you expose ur high level of illiteracy Posted: at 2-04-2012 02:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tippa at 2-04-2012 02:16 PM (12 years ago) (m) The igbo men think they are wise and the best in nigeria but,,, ah ah they have been fooled since 1967, men that does´nt know his right,,,, all they know is money, money talk about money
fool see ur retard mentality, we wanted 2 screw u animals called nigeria all up sumtym btw 1967 if not assistance u got from britain. Y all of una no wan free us make we carry we biafra go? cos ur lazy ass can't survive. u c y we special. UTOBO. Posted: at 2-04-2012 02:16 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
goziedona at 2-04-2012 02:18 PM (12 years ago) (m) na http://www.youtube.com/watch?v=GCMhrhB0VMQ# and italy that guy go carry her go foolish ashawo pple birds of same feather Posted: at 2-04-2012 02:18 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 2-04-2012 02:20 PM (12 years ago) (m) wise up IGBO MEN If you are not a fool WHY CANT YOU ASK YOURSELF WHAT AS Tonto Dikeh Done? she's an actress, the character you see in her movies, doesn't mean she is like that... ok fools
Go and marry her,she is only a rental property to Ibo men,we rent her,use her and leave her for people like you to marry.I have forward ur 419 number to her,she will be calling for marriage proposal and she will be feeding you
Yes we Ibos like money,we work for our money,make our wife rich,control her,monitor her because we are jealous lovers and that's how marriage suppose to be. We run tinz and Tinz don run we.
We are not Dee Lambert like you wey woman dey feed. Posted: at 2-04-2012 02:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
goziedona at 2-04-2012 02:21 PM (12 years ago) (m) fool see ur retard mentality, we wanted 2 screw u animals called nigeria all up sumtym btw 1967 if not assistance u got from britain. Y all of una no wan free us make we carry we biafra go? cos ur lazy ass can't survive. u c y we special. UTOBO.
i hope say u dey watch weting ona benin girls dey do 4 athens fools Posted: at 2-04-2012 02:21 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cashtorch at 2-04-2012 02:23 PM (12 years ago) (m) I just love dis gurl in many ways..... <3 Posted: at 2-04-2012 02:23 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ameenmt at 2-04-2012 02:28 PM (12 years ago) (m) yeye woman I pray make one Aboki cast spell on u and make a housewife that will be the end of shakara and promiscuity. Posted: at 2-04-2012 02:28 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 2-04-2012 02:29 PM (12 years ago) (m) The igbo men think they are wise and the best in nigeria but,,, ah ah they have been fooled since 1967, men that does´nt know his right,,,, all they know is money, money talk about money
@yun104 AKA De Lambert.I want sing for you now,Listen.
Ara gbagbukwe De lambert,is a stupid foolish man na woman dey feed am.Enye oru ka o ruo o ghaghi aru na woman dey feed am,
He's so lazy,he's so lazy ,
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
Brum beat
Kpiti Kpiti dum dum dum
Kpiti Kpiti dum dum dum
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
Kpiti Kpiti dum dum dum Kpiti Kpiti dum dum dum
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm
La La Lambert,La La Lambert, hmmm hmmm Posted: at 2-04-2012 02:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tippa at 2-04-2012 02:32 PM (12 years ago) (m) your mother
must i remind u dat d oath wey u take b4 dem trolley u go italo don dey reach expiry date, maggot honeypot. lady kwarangida Posted: at 2-04-2012 02:32 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 2-04-2012 02:35 PM (12 years ago) (m) who want you igbo people dont want this can of girl her t*t* no good again Benin people dont skatar her t*t* go to hell
i c Posted: at 2-04-2012 02:35 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
FinlandGuy at 2-04-2012 02:35 PM (12 years ago) (m) OFF COURSE if you waiting for Igbo man to marry you , you will end up remain single for the rest of your life becos no Igbo man can marry you with all these your Act , sexing in the public , nakedness and others , so ?Igbo men don't need your type full stop.
@Eucharia U are the next Person that Understands what this Girl Tonto was saying.You know that when The Desirable is not available anything available then becomes desirable.
This girl desired to have an Ibo man as Husband But since Ibo man can not condole her immoral behaviors suck smoking,sleeping with different men,acting Nood,nagging character,cheating her marriage in the name of making money for him,public Sexing etc,she now switch to the man that will accept all these in good faith and that's Edo man.This is why she said if she continues waiting for an Ibo man that will accept all these her bad character in marriage she will end up being single forever.So the Benin man becomes her escape goat.
Thats why i said Benin people should not rejoice over this rats statement,it is a big insult to them but a credit to the Ibo but wont understand.
It is now that She realize the consequences of all that she has been doing,in the name of acting. Posted: at 2-04-2012 02:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |