Posted: at | |
| |||||
98% of d pipo here are y*y* Reply
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: chummyli on 20-04-2012 08:46 AM Jossy na u naa and u knw naaa I no want naa Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: brightossy on 20-04-2012 11:08 AM If i c jossy, i go bite him nose comot na im be say u go lost dis ya head......cuz I go disconnect am give Emejuru make him dey use Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: missispanky on 20-04-2012 11:46 AM 98% of d pipo here are y*y* including u Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
yeah am aware Reply
| |||||
Beta ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
ok ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ma happines be say yeue no dey shame, any how i help ona shame small. Reply
| |||||
okk u mean u no de shame? ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
hmmm Reply
| |||||
ona de shame b4? Reply
| |||||
Quote from: kaycee22 on 11-04-2012 06:40 PM jossy abeg if u reach hell faya helep me greet chummyli, stephen, queenrukky, shydiamma, n missipanky. ![]() ![]() ![]() ![]() okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
| |||||
na true na him go help am extend all his regaeds to una Reply![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 21-04-2012 11:21 AM na true na him go help am extend all his regaeds to una ![]() kaycee has decided to go wit u cuz I tell ram say I dey branch 4 heaven..........so I no go reach dia Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i neva die na, how person weh neva die go fit reach d@ side?. Replyu wen don die before and again na u know how u go take give dem d msg, or beta still carry shydiamma 4llow body na, she tell me say she wan go dat side too. if una cum bak, i dey wait for una here on Np.
| |||||
Abi ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: jossy4reall on 21-04-2012 11:45 AM kaycee has decided to go wit u cuz I tell ram say I dey branch 4 heaven..........so I no go reach dia ![]() ![]() ![]() okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
| |||||
Quote from: kaycee22 on 21-04-2012 01:25 PM i neva die na, how person weh neva die go fit reach d@ side?. u wen don die before and again na u know how u go take give dem d msg, or beta still carry shydiamma 4llow body na, she tell me say she wan go dat side too. if una cum bak, i dey wait for una here on Np. werrin i do u na..why me ![]() ![]() ![]() na u dey go dat side. Jossy dun even reach Heaven sef n i jst they send my regards to oll of una okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)