U Ask him (Page 2)

Date: 11-04-2012 6:15 pm (13 years ago) | Author: Jossy Donald
1 [2] 3 4 5 ... 12
- chummyli at 16-04-2012 10:38 AM (13 years ago)
(f)
Hell faya candidates

Posted: at 16-04-2012 10:38 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 16-04-2012 11:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 16-04-2012 05:34 AM
KC I no dey craze na............hw I go leave heaven wia I be governor den go contest 4 hell faya wia u be president...........I no fit try am naa
i fearooo, say u wen just enta dia now now, don win election, what about emejuru dem wen don dey dia for some yrs now.
Posted: at 16-04-2012 11:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 17-04-2012 06:44 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 16-04-2012 11:19 PM
i fearooo, say u wen just enta dia now now, don win election, what about emejuru dem wen don dey dia for some yrs now.

na u wey don dey dia b4 dem come suppose knw every naa

Posted: at 17-04-2012 06:44 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- missispanky at 17-04-2012 09:01 AM (13 years ago)
(f)
hey, hey! Kaycee, calm down, calm down. I got ur medical results and d docta says ur madnes is not as bad as u're portraying. C'trol urself else dey wil chain u again. I hope by next 5yrs u wud b able 2 think str8. Tanx 4 ur coperation. Guys dont b scared he wont harm u.
Posted: at 17-04-2012 09:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 17-04-2012 09:21 AM (13 years ago)
(f)
Thanx 4 d info dear

Posted: at 17-04-2012 09:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- missispanky at 17-04-2012 09:27 AM (13 years ago)
(f)
warmly welkum dear. Just doing my job 2 make sure people are safe here 4rm d crazy 1s.
Posted: at 17-04-2012 09:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adah23 at 17-04-2012 10:18 AM (13 years ago)
(m)
Hell fire things
Posted: at 17-04-2012 10:18 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- brightossy at 17-04-2012 12:16 PM (13 years ago)
(m)
I dey vex for ol of una. Una don wake me 4rm sleep with noise.
Posted: at 17-04-2012 12:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 17-04-2012 05:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on 17-04-2012 12:16 PM
I dey vex for ol of una. Una don wake me 4rm sleep with noise.

u no dey thank God say dey wake u wia u dey sleep inside toilet

Posted: at 17-04-2012 05:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 17-04-2012 06:07 PM (13 years ago)
una well hell
Posted: at 17-04-2012 06:07 PM (13 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 17-04-2012 06:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 16-04-2012 10:38 AM
Hell faya candidates

na u be d presiding officer 4 hell faya

Posted: at 17-04-2012 06:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 17-04-2012 07:09 PM (13 years ago)
na true ?
Posted: at 17-04-2012 07:09 PM (13 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 17-04-2012 08:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 17-04-2012 07:09 PM
na true ?

hw I go take knw??.......na u tell me naa

Posted: at 17-04-2012 08:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 17-04-2012 08:27 PM (13 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 17-04-2012 08:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 18-04-2012 09:26 AM (13 years ago)
worm dey ya head
Posted: at 18-04-2012 09:26 AM (13 years ago) |
Reply
- kaycee22 at 18-04-2012 03:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: missispanky on 17-04-2012 09:01 AM
hey, hey! Kaycee, calm down, calm down. I got ur medical results and d docta says ur madnes is not as bad as u're portraying. C'trol urself else dey wil chain u again. I hope by next 5yrs u wud b able 2 think str8. Tanx 4 ur coperation. Guys dont b scared he wont harm u.
ona hear?
 native dr missipanky don confirm am now, say i get craze, but na small 1, so any bady wen i byte for troat na im know,
for ur infomation, i no wan think str8 again,
Posted: at 18-04-2012 03:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 18-04-2012 05:09 PM (13 years ago)
 Shocked
Posted: at 18-04-2012 05:09 PM (13 years ago) |
Reply
- missispanky at 18-04-2012 06:39 PM (13 years ago)
(f)
kaycee, mind u, u're mad, u're not a vampire
Posted: at 18-04-2012 06:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 18-04-2012 07:02 PM (13 years ago)
(f)
Vampires don de enter so make I voooom! Wit speed

Posted: at 18-04-2012 07:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-04-2012 08:07 PM (13 years ago)
(m)
nothing wey una no go bring for hia.............who carry d vampire come hia sef Huh?

Posted: at 18-04-2012 08:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 12

Featured Discussions