U Ask him (Page 5)

Date: 11-04-2012 6:15 pm (13 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 12
- jossy4reall at 22-04-2012 09:14 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 21-04-2012 01:25 PM
i neva die na, how person weh neva die go fit reach d@ side?.
u wen don die before and again na u know how u go take  give dem d msg, or beta still carry shydiamma 4llow body na, she tell me say she wan go dat side too. if una cum bak, i dey wait for una here on Np.

U no nid 2 worry....I just ask God now n he u ar  next 2 die.........so u go deliver d message ur self

Posted: at 22-04-2012 09:14 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 22-04-2012 09:20 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Shydaimma on 21-04-2012 04:04 PM
werrin i do u na..why me Angry Angry Angry
na u dey go dat side.
Jossy dun even reach Heaven sef n i jst they send my regards to oll of una

Shydaimma no mind him....him dey jealous bcuz I wan carry u go heaven make u see God n d beautiful angels..........but devil don put him name 4 register dey wait make him cum ansar present.........when u cum heaven u go see im name 4 devils register when devil go bring d register 4 God 2 sign

Posted: at 22-04-2012 09:20 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 22-04-2012 02:31 PM (13 years ago)
na waoo hell story again , Shocked
abegi make una settle well and decide where una wan go,
better if una go same place .
Posted: at 22-04-2012 02:31 PM (13 years ago) |
Reply
- Shydaimma at 22-04-2012 05:29 PM (13 years ago)
(f)
we dun already settled...

Posted: at 22-04-2012 05:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 22-04-2012 05:53 PM (13 years ago)
(f)
hmmmm

Posted: at 22-04-2012 05:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 23-04-2012 05:47 AM (13 years ago)
(f)
 Tongue Tongue

Posted: at 23-04-2012 05:47 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 23-04-2012 06:07 AM (13 years ago)
(f)
Hmmmmmmm

Posted: at 23-04-2012 06:07 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 11:17 AM (13 years ago)
(m)
una yeye ooo ,well i waka pass Roll Eyes
Posted: at 23-04-2012 11:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 23-04-2012 06:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Shydaimma on 21-04-2012 04:04 PM
werrin i do u na..why me Angry Angry Angry
na u dey go dat side.
Jossy dun even reach Heaven sef n i jst they send my regards to oll of una
shydiamma but i hear say u dey dat side na,
and for u jossy, no blame me, as u don die, i no surpose call ur name, because i no need spiritual slap,
 e be like say  dat side dey favour u wella, greet my grand papa for meoooooo.
Posted: at 23-04-2012 06:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 23-04-2012 06:31 PM (13 years ago)
(m)
na waka i dey waka pass
Posted: at 23-04-2012 06:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-04-2012 07:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 23-04-2012 06:18 PM
shydiamma but i hear say u dey dat side na,
and for u jossy, no blame me, as u don die, i no surpose call ur name, because i no need spiritual slap,
 e be like say  dat side dey favour u wella, greet my grand papa for meoooooo.


KC e no easy 2 die and dey alive at d same time ooo......and e dey favour me well well.........as 4 ya grand papa...I try make I send am d ya greeting message but they tell me say he dey 4 hell faya.......even ya great grand papa...in fact they say all d papa wey papa all d papas wey u get dem full hell faya........and dem say dem don prepare ya own faya dey wait 4 u.....so no nid 4 d greetingz ...na when u reach dia u greet all of dem by yaself 

Posted: at 23-04-2012 07:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- missispanky at 23-04-2012 08:19 PM (13 years ago)
(f)
rivals
Posted: at 23-04-2012 08:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-04-2012 08:25 PM (13 years ago)
(m)
na u sabi

Posted: at 23-04-2012 08:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- missispanky at 23-04-2012 08:31 PM (13 years ago)
(f)
oui, je sais bien comme mes vetements
Posted: at 23-04-2012 08:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-04-2012 08:42 PM (13 years ago)
(m)
Je sais que vous savez comme vetements

Posted: at 23-04-2012 08:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 23-04-2012 09:50 PM (13 years ago)
(f)
Na so

Posted: at 23-04-2012 09:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- abubakarzain at 23-04-2012 10:42 PM (13 years ago)
(m)
u try

Posted: at 23-04-2012 10:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 24-04-2012 04:47 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 23-04-2012 07:49 PM
KC e no easy 2 die and dey alive at d same time ooo......and e dey favour me well well.........as 4 ya grand papa...I try make I send am d ya greeting message but they tell me say he dey 4 hell faya.......even ya great grand papa...in fact they say all d papa wey papa all d papas wey u get dem full hell faya........and dem say dem don prepare ya own faya dey wait 4 u.....so no nid 4 d greetingz ...na when u reach dia u greet all of dem by yaself 

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-04-2012 04:47 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 24-04-2012 12:06 PM (13 years ago)
(m)
 Tongue
Posted: at 24-04-2012 12:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akachiable at 24-04-2012 05:14 PM (13 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 24-04-2012 05:14 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 12

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  2. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions