Igbo people are all thesame, with all these attributes (Page 2)

Date: 23-06-2009 9:48 pm (14 years ago) | Author: ahmed ahmed
1 [2] 3 4 5 6
- walerian at 24-06-2009 03:50 PM (14 years ago)
(m)
abeg bros helep us break dat ur grammar down for we wey nor understand am. lol
Posted: at 24-06-2009 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 04:01 PM (14 years ago)
(m)
which one?

Posted: at 24-06-2009 04:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- walerian at 24-06-2009 04:05 PM (14 years ago)
(m)
no be jooo. which grammar u understand? lol na vint i dey talk abt
Posted: at 24-06-2009 04:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 04:11 PM (14 years ago)
(m)
imbecile mean say sometin wen no correct olo... small grammer dey scatter ur skull,if u no understand does pple whey dey waka wit side and dey spite for body wen talking abnormal pple na imbecile.

Posted: at 24-06-2009 04:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- walerian at 24-06-2009 04:17 PM (14 years ago)
(m)
taink u.
Posted: at 24-06-2009 04:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 04:52 PM (14 years ago)
(m)
u are welcome...

Posted: at 24-06-2009 04:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Recoverd at 24-06-2009 05:19 PM (14 years ago)
(f)
Lecture
Posted: at 24-06-2009 05:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 05:32 PM (14 years ago)
(m)
Lecturer not lecture it's the acts

Posted: at 24-06-2009 05:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 09:05 PM (14 years ago)
(m)
@who na?

Posted: at 24-06-2009 09:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ayorbabe at 24-06-2009 09:56 PM (14 years ago)
(f)
y do u hav to talk lik dis? some order tribe re d same even bader than igbo people even u? can u talk 4 ur self?
Posted: at 24-06-2009 09:56 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 09:59 PM (14 years ago)
(m)
i beg no mind dem na so dem go dey talk of anoder person wat abt u?

Posted: at 24-06-2009 09:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dprince at 24-06-2009 10:04 PM (14 years ago)
(m)
Yeye u sef no better pass dem. so sharaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaap..
Posted: at 24-06-2009 10:04 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bertona12 at 24-06-2009 10:09 PM (14 years ago)
(m)
If the igbos are all what you have mentioned,why dontnaigeria allow them to have their own federation so that the can go their country and kill themselves there.Atleast,that will make you govern urselves in peace.Igbos no good yet you dont allow them to go.be warned.
Posted: at 24-06-2009 10:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 10:23 PM (14 years ago)
(m)
dprince u knw wetin u dey yarn so u no sbi anytin sef where d king whey give birth 2 dis nonsense prince whey no get kingdom olo

Posted: at 24-06-2009 10:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 10:29 PM (14 years ago)
(m)
Naija na one notin una go do to seperate us ONE NATION ONE NIGERIA

Posted: at 24-06-2009 10:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bertona12 at 24-06-2009 10:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: enjoyment on 24-06-2009 10:29 PM
Naija na one notin una go do to seperate us ONE NATION ONE NIGERIA
so u wan live with ritualist?
Posted: at 24-06-2009 10:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 10:36 PM (14 years ago)
(m)
i beg go tell dat one to poster abi everybody don turn other tribe sake we dey naijapals

Posted: at 24-06-2009 10:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 24-06-2009 10:39 PM (14 years ago)
(m)
which side are u? to seperate naija? na lie u lie God no go gree 4 u, pple like una na him dem dey find?most wanted
Quote from: bertona12 on 24-06-2009 10:32 PM
Quote from: enjoyment on 24-06-2009 10:29 PM
Naija na one notin una go do to seperate us ONE NATION ONE NIGERIA
so u wan live with ritualist?

Posted: at 24-06-2009 10:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bertona12 at 24-06-2009 10:43 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: enjoyment on 24-06-2009 10:39 PM
which side are u? to seperate naija? na lie u lie God no go gree 4 u, pple like una na him dem dey find?most wanted
Quote from: bertona12 on 24-06-2009 10:32 PM
Quote from: enjoyment on 24-06-2009 10:29 PM
Naija na one notin una go do to seperate us ONE NATION ONE NIGERIA
so u wan live with ritualist?
God will never fail to punish you
Posted: at 24-06-2009 10:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bertona12 at 24-06-2009 10:44 PM (14 years ago)
(m)
Anyway,you are punished already
Posted: at 24-06-2009 10:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6