Show Posts
|
Pages: |
2
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Former First lady Rendered Homeless America |
on: 14-12-2010 06:52 PM
| So u @poster, watin come bring d matter of reading e-mail and paing u now? I DEY ASK U ANSWER. Na waooo 4 nigarians self commom scence they no get, if they no get commo sence, which one they go come get? We re talking about someone surffering here, u are talking about money. Na ur type way even if they chose u as president or if na ur wife now be that women, u no go even care, b cos na money u care about. | | |
7
|
Forum / Politics / Re: Consensus candidate: OBJ mocks Atiku: says "I dey Laugh ooh" |
on: 26-11-2010 01:55 PM
| Hehehehehehe......  ;Duhuhuhuhuh.........  ;Dooooooo.......... ahahahah.............  ;Dme too i dey laugh oooooooooooo............... This is helarious, i no fit stop the laugh, abeg sop am for me now...................  See who one go 4 election, make go na cockroach go vote for ram. After all the non-sence him and obj don make all the naija go through. Make i see the preson way go vote 4 ram, the person go tell me why? | | |
8
|
Forum / Religion / Re: Witch-Craft, Deamons, Evil Spirit Or Medical Case? ( Jamaican Boy Issue) |
on: 23-11-2010 02:00 PM
| and i will naver belive in Evil sprite too Evil or not Evil sprite whith the Name of JESUE he will be well in the name of JESUS amen
Hehehehe !!!!!!!!!!!!. Na pastor be this one oooooooooooo, make no body try mess up with am ooooooooooooo. My brother i dey fill u na, carry go................. No thing do u !!!!!!!!! na naija we day | | |
9
|
Forum / The Buzz Central / Re: Mike Ezuronye White Wedding Pictures |
on: 16-11-2010 02:01 PM
| i am so happy for my brother mike that he has got married to the one of beautiful woman that is , his real heart. happy marriage big bros.
u say ur brother. E com day lyk say na ur real brother ( the same mum and Dad). Naila people make una take am easy. Any way i am happi 4 u mike | | |
12
|
Forum / Relationships & Romance / Re: DOESNT KNOW HOW TO COOK!!! |
on: 8-11-2010 06:53 PM
| Abeg make wahala no burst, just tell her that u want to pay a visit to her parent, hmmm, when you get there, quietly tell her parent that u brought her for some training and allow her to do the rest talk.
Abeg ooooooooooooo, no try am oooooooooo, what if the parent com say make u take her back now........ watin u go talk now.....(casala go boast there oooooooooooo) | | |
15
|
Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Why Paul the Octopus died |
on: 3-11-2010 06:08 PM
| All dis non sence information, na where una dey go get tan from, dis one say hi "die dey laugh", anoda one say na laughing medicine. Come my ninja people, na which one we go listen to. Why una just dey feed us with different idaes now........... Make una go listen to news or search 4 d information well, well, b4 una come dey talk nonsence 4 here, abeg ooooooooooo. make una no kill people with nonsence information here oooooooooooooo......... ABEG ooooooooo, na beg i dey beg ooooooooooooooooooo | | | |