1. dia wives no dey dey attracted anymore like wen dem bin dey date b4 marriage
2. dia wives no dey explore anymore like wen dem bin dey explore bfor marriage.. rather na missionary style 24/7
3. some kain wahala for houx wey dem nagging wives dey gv wey dem don tire for
4. dem don tire to chop one soup as denm no dey gree wash d pot well and chaneg soup which relates to answer 1 & 2
5. Dia eyes dey shook for fresh(er) blood outside home
6. some of dia pricks no get brake
7. dem wan just try
8. D gails dem want money cos i hear sey na married men dey pay
9. married man dey gv girls money no b bcos her thing sweet o, or sey na love dey shark dem.. na incase of next tym o
10. some babes naturally like to chop from another person pot as dem no fit cook for dia house ( u understand?)
11. E.T.C
some of your answers explain why men goes out to single ladies not why the ladies date dem