Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OBJ's Lie Clock on: 24-12-2008 04:09 PM
Quote from: segxi on 22-12-2008 04:35 PM
up barca

Bros wetin conncern barca here now, abeg carry barca commot jare.
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OBJ's Lie Clock on: 22-12-2008 01:01 PM
Quote from: herdeysohjy on 20-12-2008 08:51 PM
funny indeed, if baba Iyabo catch you ehn
Nna nothing go happen jooooooooo.
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IODINE SOLUTION- na 4 wound abi? on: 22-12-2008 12:49 PM
Quote from: segxi on 20-12-2008 06:55 PM
emycas !
Sir Grin Grin Grin
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OBJ's Lie Clock on: 20-12-2008 04:00 PM
Quote from: rezimero on 11-11-2008 05:30 PM
Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 12:52 PM
Quote from: rezimero on 10-11-2008 05:56 PM
Quote from: onyinyenaija on 10-11-2008 05:11 AM
Quote from: grin_genius4lif on  8-11-2008 07:15 PM
but he got to be resketed ... or what u fink?

grin na ya twin brother be dat wey una snap pix together?
na one person with two heads Grin Grin Grin Grin Grin

@ Oniye...My friend

Rezimero sho ara eh...Take ya time ehn en..if i get two headi nko..u wan fly?  Grin
dat means you be monster na

na monster true true
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IODINE SOLUTION- na 4 wound abi? on: 20-12-2008 02:52 PM
Quote from: sequence_02 on 20-12-2008 01:46 PM
very nice. keep it up. Emzy

Thnk u my brother, u no go get wound ooo.
Dont say Amen if u dey play ball o cos all them Kanu's and Okocha's get am and e dey bring blessing to them.
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GRASS NO DEY THERE? on: 20-12-2008 02:43 PM
Quote from: akxrech on 20-12-2008 02:22 PM
Anyhow wey dey road be make e be like dat,bush or no bush!!! Grin Grin

Even the road with orisirisi, i gbadun u. Enjoy to suala
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CLEVER GIRLS on: 20-12-2008 02:40 PM
Quote from: dinho4lyf on 16-12-2008 07:03 PM
wat is lyf to girls without gift?

my brother, lyf will be loveless on their side, reasonable(less), peace(less) and stingyness( u know.. 4 dat side).
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GRASS NO DEY THERE? on: 20-12-2008 01:50 PM
Quote from: onyinyenaija on 20-12-2008 11:34 AM
quote from rezi ...accident go dey happen for there na. e better make dem widen the road
e mean say u dey like roads wey wide well well, if road over wide all cars go run excess speed na...sometimes them dey jam rock Grin Grin Grin

Chei!!! u don spoil true true, imebi go nwanne mu but e good sha cos i dey into road construction o, i fit help and d tools wey i dey use na rock absorber so nothin like rock jam. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IODINE SOLUTION- na 4 wound abi? on: 20-12-2008 01:38 PM
Quote from: grin_genius4lif on  8-11-2008 06:39 PM
I dunno need toread again the joke is not fantastic

No be ur fault jare my brother, ur laptop abi na old pentium wey u dey use turn upside down. Abeg try re-read the joke over and over again.
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IODINE SOLUTION- na 4 wound abi? on: 8-11-2008 05:28 PM
Quote from: rezimero on  8-11-2008 01:19 PM
Quote from: Emzycas on  7-11-2008 12:36 PM
Quote from: rezimero on  7-11-2008 11:55 AM
Quote from: Emzycas on  7-11-2008 11:09 AM
Quote from: scholly on  6-11-2008 05:37 PM
Smiley ;o boy what type of joke is this Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
O girl wetin e resemble? u wan tell me say e no resemble wound? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
U no like that kind wound?

This U fight tiger wey dey ur both cheeks nko? well, if u doubt me give me ur wife wey get that kind wound and u go see the wound go remain like dat. Shocked Shocked Shocked Shocked

That question na for me? well, i no like dat kind wound o cos if it make me vomit Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
quiet there!!! who u dey deceive? u see mala mark for my face. you wey no fit do without that wound
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The vision i saw yesterday conserning America-- dont click (18yrs+ only) on: 8-11-2008 05:10 PM
Guy u need chain for brain o b4 u enter market. wetin be dis?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OBAMA NOW THAT YOU HAVE WON.... on: 7-11-2008 01:16 PM
I hiss...sheeeeeeeeeeeeeeeeeeewwwwwwwwwwwwwww Angry Angry Angry Angry Angry Angry
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Fart Lady on: 7-11-2008 01:09 PM
hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahhahahahahah. The fart go smell eeeeeeeeeen, the waiter tried oooo for staying very close.
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CLEVER GIRLS on: 7-11-2008 01:04 PM
Onyiiii, u na too like gifts. Am sure the girl fit even wan make the guy dey use leg after that one cos the elbow self go don carry many things. Lovely one onyi.
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NO BE PIKIN YOU WANT? on: 7-11-2008 12:53 PM
Guy dis ur joke lonnnnnng o, b4 person read am finish, im minutes go don elapse. U try sha
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A girl's confession to the pastor... on: 7-11-2008 12:47 PM
U dey there wen the thing dey happen? well, the priest no get wahala cos church money dey to cure the yanmayanma. Nice one
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IODINE SOLUTION- na 4 wound abi? on: 7-11-2008 12:36 PM
Quote from: rezimero on  7-11-2008 11:55 AM
Quote from: Emzycas on  7-11-2008 11:09 AM
Quote from: scholly on  6-11-2008 05:37 PM
Smiley ;o boy what type of joke is this Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
O girl wetin e resemble? u wan tell me say e no resemble wound? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
U no like that kind wound?

That question na for me? well, i no like dat kind wound o cos if it make me vomit Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NEver Lie to Kids on: 7-11-2008 11:29 AM
Quote from: rezimero on  7-11-2008 10:16 AM
na the bird find trouble na. why e go spit for the girl?

Which kind trouble the bird find? u never hear wey dem dey talk say...Let the sleeping bird-sorry, sleeping dog lie...? well, i blame the guy wey open im bird in d presense of igwe nmadu.
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IODINE SOLUTION- na 4 wound abi? on: 7-11-2008 11:09 AM
Quote from: scholly on  6-11-2008 05:37 PM
Smiley ;o boy what type of joke is this Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley
O girl wetin e resemble? u wan tell me say e no resemble wound? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / IODINE SOLUTION- na 4 wound abi? on: 6-11-2008 05:09 PM
A little boy of  4 yrs old sustained a wound while playing with his friends, the mum dragged him inside and treated the wound with iodine solution. The mum advised the boy to always put this solution whenever something of this nature happens in case she is not around.
One faithful night when the mother was asleep without wearing anything-one leg faced east while the other faced west and the center was as RED as .... The little boy rushed in and saw her mum and behold the RED, FRESH wound like meat inbetween her mum's legs- he shouted...WOUND and rushed to the first aid box, brought out the iodine solution and also searched for funnel since the so called wound was deep. Behold, this boy positioned the funnel into his mum's WOUND inbetween her thighs and poured the whole 4 litres of iodine solution inside.
Wetin una fit say go happen next?......................
Pages:
[1] 2