GRASS NO DEY THERE? (Page 11)

Date: 04-11-2008 9:14 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 20
- onyinyenaija at 4-12-2008 01:34 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on  4-12-2008 01:06 PM
Quote from: rezimero on  4-12-2008 12:37 PM
where the gbadun dey? i go like join too

you dey feel me now shebi? onyin speak english jare! make una no use wool cover our eye for here o... Grin Grin

ok na... tell me d  meaning of 'gbadun' as  u say no be d meaning be dat wey orezo tell me... cos i know say u wan put asunder b/w me and orezo now...
Posted: at 4-12-2008 01:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:37 PM (16 years ago)
(m)
Onyi... No mind kido... He no know d meaning...
Posted: at 4-12-2008 01:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 4-12-2008 01:43 PM (16 years ago)
(m)
una just dey confuse me for here...ok, i go ask my mama if i reach house, abi? as una no wan make i know
Posted: at 4-12-2008 01:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:50 PM (16 years ago)
(m)
Nobody sey make u no know... But u go cool down first, put ur head up and listen... B4 u go learn... By the way sef... Dem give u homework today for class???
Posted: at 4-12-2008 01:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- agbojanet at 4-12-2008 02:10 PM (16 years ago)
(f)
all d guys make una watch ammmooooooooo cus dis kin road, the more u look d less u see
Posted: at 4-12-2008 02:10 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 4-12-2008 02:24 PM (16 years ago)
(m)
Na lie Bros... I dey drive pass d road both for day and night... And i neva one day experience accident... I dey well well for d road...
Posted: at 4-12-2008 02:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 6-12-2008 07:10 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  4-12-2008 02:24 PM
Na lie Bros... I dey drive pass d road both for day and night... And i neva one day experience accident... I dey well well for d road...

 Ooorrrrrreeeeeeezzzzzzzooooooo Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-12-2008 07:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-12-2008 11:17 AM (16 years ago)
(m)
Onyi... Wetin... Na lie B4... I dey see well well for the road na... Ha bi u don hear sey i wound B4???
Posted: at 8-12-2008 11:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-12-2008 12:41 PM (16 years ago)
(m)
na my caterpillar i go take bulldoze the road and grass no no grow for there again
Posted: at 8-12-2008 12:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 13-12-2008 05:40 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  8-12-2008 11:17 AM
Onyi... Wetin... Na lie B4... I dey see well well for the road na... Ha bi u don hear sey i wound B4???

i never hear ooo... Orezo ya eye too shine for dat side...
Posted: at 13-12-2008 05:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 13-12-2008 09:48 AM (16 years ago)
(m)
head light Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 13-12-2008 09:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 14-12-2008 03:18 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 13-12-2008 09:48 AM
head light Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

rezi... wat is head light..Huh? Huh? Huh?
Posted: at 14-12-2008 03:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 14-12-2008 06:37 PM (16 years ago)
(m)
Onyi... U no know???
Posted: at 14-12-2008 06:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 15-12-2008 04:57 AM (16 years ago)
(f)
i no know where dat headlight dey point go...abi na inside forest??
Posted: at 15-12-2008 04:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gardner at 15-12-2008 09:50 AM (16 years ago)
(m)
onyii u to like bush pls try develope that side atleast a single lane should be constructed.
Posted: at 15-12-2008 09:50 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 15-12-2008 05:44 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: gardner on 15-12-2008 09:50 AM
onyii u to like bush pls try develope that side atleast a single lane should be constructed.
accident go dey happen for there na. e better make dem widen the road
Posted: at 15-12-2008 05:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 16-12-2008 10:32 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: gardner on 15-12-2008 09:50 AM
onyii u to like bush pls try develope that side atleast a single lane should be constructed.

i notice say u are into road development and  construction of lanes...i for like give u the contract na...abi how u see am...  Grin Grin
Posted: at 16-12-2008 10:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 20-12-2008 11:34 AM (16 years ago)
(f)
quote from rezi ...accident go dey happen for there na. e better make dem widen the road
e mean say u dey like roads wey wide well well, if road over wide all cars go run excess speed na...sometimes them dey jam rock Grin Grin Grin
Posted: at 20-12-2008 11:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emzycas at 20-12-2008 01:50 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 20-12-2008 11:34 AM
quote from rezi ...accident go dey happen for there na. e better make dem widen the road
e mean say u dey like roads wey wide well well, if road over wide all cars go run excess speed na...sometimes them dey jam rock Grin Grin Grin

Chei!!! u don spoil true true, imebi go nwanne mu but e good sha cos i dey into road construction o, i fit help and d tools wey i dey use na rock absorber so nothin like rock jam. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 20-12-2008 01:50 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- akxrech at 20-12-2008 02:22 PM (16 years ago)
(m)
Anyhow wey dey road be make e be like dat,bush or no bush!!! Grin Grin
Posted: at 20-12-2008 02:22 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 20

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  2. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions