C-boy at 12-09-2008 05:24 PM (16 years ago) (m) i suspect foul play
One united!!! Posted: at 12-09-2008 05:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 12-09-2008 05:25 PM (16 years ago) (m) u r the foul play. Posted: at 12-09-2008 05:25 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
C-boy at 12-09-2008 05:27 PM (16 years ago) (m) lol
One united!!! Posted: at 12-09-2008 05:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just leave dem na until God collect tat tin from dem
which tin  no worry .. i want make e be surprise to una...  hope una like surprises ba philo...dis one wey u don turn to smoke...r u alright.  Hellep me ask am oo y he go ask me if na from him i learn am ..  oti o...philo....wot r insunauting.  Posted: at 12-09-2008 05:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 12-09-2008 05:35 PM (16 years ago) (m) ochieze.........  See laugh
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 12-09-2008 05:35 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 12-09-2008 05:39 PM (16 years ago) (m) i laff in japanese....my friend....everything i do now....na sos so jealousy. Posted: at 12-09-2008 05:39 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 12-09-2008 05:39 PM (16 years ago) (m) If you like laugh in korea...
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 12-09-2008 05:39 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I LIKE AM PASS Posted: at 12-09-2008 05:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chiomsx at 12-09-2008 05:43 PM (16 years ago) (f) l just hope My Philo won't read what l just wrote now now sha...  well i just read it!!! Posted: at 12-09-2008 05:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 12-09-2008 05:45 PM (16 years ago) (m) Read well.Chi
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 12-09-2008 05:45 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 12-09-2008 05:45 PM (16 years ago) (m) If you like laugh in korea...  u see everybody don leave u...make i leave too....mazi is going 4 a dinner. Posted: at 12-09-2008 05:45 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 12-09-2008 05:48 PM (16 years ago) (m)  Go chop shit.. say na dinner
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 12-09-2008 05:48 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chiomsx at 12-09-2008 06:03 PM (16 years ago) (f) For u to hav a good marital foundation........sx b4 marriage is not d best..  i have tried n tried...but i just cant agree with this..sorry...  i'll be damn surprised...if u agree...i trust u  lol..mazi what will u do/feel if i tell u i am still a virgin..hehehe  do u think i will call u liar....no no....cos in skul i use to hv a friend....dis girl can say shit wit her mouth....believe u me.....she didn't even hv a bf then. oh ok then....hehehe...well i am almost like d girl..except dat i also do the thgs....  wot things do u do....just curios.  i cook, work in d farm, sell in d market..etc etc llooll...  i love ur diversion there.  ...dat why i love u...u no go kill me wit lafter o.  Ehn!!!!! Oga Maazi, Maaaazziiimm, Stop am ngwanu? stop am... No dey take style dey Love my Baby there oo, l no go laugh put oo!!! l dey Respect ur old age oo!! ha!...bros...chi-babe na only sista wee she be to me o....but if.....no comment.  Posted: at 12-09-2008 06:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 12-09-2008 06:04 PM (16 years ago) (m)  well jo!!!
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 12-09-2008 06:04 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 12-09-2008 08:12 PM (16 years ago) (m) OK, I DON REPENT, I NO FLIRT AGAIN
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 12-09-2008 08:12 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 13-09-2008 11:41 AM (16 years ago) (m) Thank God for your life.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 13-09-2008 11:41 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 13-09-2008 12:23 PM (16 years ago) (m) OK, I DON REPENT, I NO FLIRT AGAIN
gd decision o....u better take care of her o....b4 she look 4 anoda person. Posted: at 13-09-2008 12:23 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 13-09-2008 12:26 PM (16 years ago) (m) LOL
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 13-09-2008 12:26 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sex b4 marriage is unlawful so i think is not advisable. Posted: at 13-09-2008 12:30 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
mazi at 13-09-2008 12:33 PM (16 years ago) (m) sex b4 marriage is unlawful so i think is not advisable.
who be dis.....were did u get dat 4rm....unlawful...which enactment? Posted: at 13-09-2008 12:33 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |