imoc at 6-05-2012 09:41 PM (13 years ago) (m) na wa for ur mind dey bad ooo Posted: at 6-05-2012 09:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jeromchis at 6-05-2012 09:44 PM (13 years ago) (m) na im first time ooo abeg mak una liv am oo Posted: at 6-05-2012 09:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 6-05-2012 09:50 PM (13 years ago) (m) He was arrested in February and you posted the news in May...........fcuk dis post.
Thank you joe and ME think say na $34 million self . just $34t K na im de woman dey cry.EFCC don leave our corrupt leaders go dey arrest pea nuts guys!!! I want ask this question,person wey fruad in money into Niaja and person wey loot money shift outside Niaja who dey bad pass? Posted: at 6-05-2012 09:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 6-05-2012 09:53 PM (13 years ago) (m) i c
Posted: at 6-05-2012 09:53 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Kolojimmy at 6-05-2012 11:14 PM (13 years ago) (m) ANY BODY WEY SAY MAKE THEM ARREST THAT GUY.. NA MOTO GO KILL THE PERSON MAMA AND PAPA Posted: at 6-05-2012 11:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Phemmybiz at 7-05-2012 12:09 AM (13 years ago) (m) If this could happen, what of all those yeye politician they are choping our money Posted: at 7-05-2012 12:09 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
smile77 at 7-05-2012 12:53 AM (13 years ago) (m) ok Posted: at 7-05-2012 12:53 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Prinzce at 7-05-2012 01:23 AM (13 years ago) (m) one of those Posted: at 7-05-2012 01:23 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
valiente at 7-05-2012 01:52 AM (13 years ago) (m) He was arrested in February and you posted the news in May...........fcuk dis post.
Posted: at 7-05-2012 01:52 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
GreenBee at 7-05-2012 02:03 AM (13 years ago) (m) that woman too stupid mtchew Posted: at 7-05-2012 02:03 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FinlandGuy at 7-05-2012 02:59 AM (13 years ago) (m) FELLOW NIGERIANS, IT'S TIME TO STOP THESE SCAM. IT'S BAD, EVIL AND CRIMINAL. NO JUSTIFICATION WHATSOEVER TO BE A LIAR BEHIND THE COMPUTER.
ANOTHER PROBLEM IS: WITH THIS ONE CATCH, MILLIONS OF NEWSPAPERS, TELEVISION HOUSES AND OTHER MASS MEDIA WILL BE CARRYING THIS NEWS OF JUST 'ONE PERSON', THEN HUNDREDS OF THOUSANDS OF NIGERIANS WITH GOOD INTENTION TO CREATE JOBS, AND MAKE NIGERIA BETTER WILL BE MEETING DIFFICULTIES TO BRING LUCK AND DEVELOPMENT HOME, THEREBY HARM THE FUTURE OF THOUSANDS IF NOT MILLIONS OF NIGERIANS!!!
NIGERIAN THINK AND USE YOUR HEAD "GENUINELY".
As saint innocent wey you be naaa? U no dey scam but you dey lie to different girls take am dey phyuk dem pretending like say u love dem? Which scam pass dat one Posted: at 7-05-2012 02:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EmekaBlue at 7-05-2012 03:02 AM (13 years ago) (m) DEM FOR STILL JAIL THE WOMAN FOR BEEN FOOLISH,STUPID,MUMU,IDIOT,GOAT,COW FOR SENDING SUCH MONEY TO SOMEONE SHE HAS NOT EVEN MEET...DEM TAKE HER BRAIN GROWN CASAVA?
THANK YOU Posted: at 7-05-2012 03:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EmekaBlue at 7-05-2012 03:09 AM (13 years ago) (m) Fellow 9ja coded brodas...Na format no mind d judges...wen she go her country dem go release my guy!!! them no go even pay am all d money coz sum hav bin spent & ofc dem go charge d babe xtra charges 4 winning d case!!!!! No dullin tins o Posted: at 7-05-2012 03:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
navygee at 7-05-2012 06:10 AM (13 years ago) (m) All lies. This post is just to paint 9ja image blue and black. Poster do not forget that the same fate awaits you and the boko haram boys. Posted: at 7-05-2012 06:10 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lanudja at 7-05-2012 09:42 AM (13 years ago) (f) Posted: at 7-05-2012 09:42 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dizhadah at 7-05-2012 11:40 AM (13 years ago) (f) Posted: at 7-05-2012 11:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Muzzing at 7-05-2012 11:56 AM (13 years ago) (m) Posted: at 7-05-2012 11:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
frank_f at 7-05-2012 12:08 PM (13 years ago) (m) Allah punish you how you go wan stop the work of Allah
Ten times my guy!!! he is a mugu and i think they have scammed him before? Do we come this world to play? Posted: at 7-05-2012 12:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Idbabe at 7-05-2012 01:47 PM (13 years ago) (f) Since Feb 2011, we are just getting to know about it? hmmmmmmmmmmmmmmmmmm Posted: at 7-05-2012 01:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
redrozino at 7-05-2012 02:12 PM (13 years ago) (f) All dat money Posted: at 7-05-2012 02:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |