kinkyebony at 24-05-2012 12:37 AM (12 years ago) (m) Reply |
Anniegel at 24-05-2012 12:58 AM (12 years ago) (f) Use ur toung 2 count ur teeth Posted: at 24-05-2012 12:58 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
otagermo at 24-05-2012 01:06 AM (12 years ago) (m) LOVE FOR SALE....................................... Posted: at 24-05-2012 01:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkyebony at 24-05-2012 02:07 AM (12 years ago) (m) Reply |
kinkyebony at 24-05-2012 02:19 AM (12 years ago) (m) Reply |
Somebody write poem finish, the other no dey proud of his post......I no get una time sha. for those wey dey shout congrats, this is not a weeding/ traditional marriage notice  Make person no talk say i dey jealous oo cos i no take any of them for free....na watn i see i yan. GREEN TIME Posted: at 24-05-2012 03:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fuckinjoe2 at 24-05-2012 08:13 AM (12 years ago) (m) mr man or waco or whatever you call urself...........are you seeking for cheap popularity? you are not fit for the gurl, just back off........quietly and gently or ?
phyuk all haters.........i still remain who i am. Posted: at 24-05-2012 08:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
elton at 24-05-2012 09:01 AM (12 years ago) (m) O boy i tried for una self so person no fit drink wata keep cup for this place nawa ooh. love na gud tin pple, make una wish them well that all ooh.
Opara Emma Posted: at 24-05-2012 09:01 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 24-05-2012 09:11 AM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 24-05-2012 09:11 AM (12 years ago) (m) Reply |
sophiebaby at 24-05-2012 09:25 AM (12 years ago) (f) sophie this ur lattest group pics..... i come no know u bi there
look well, u go see me
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 24-05-2012 09:25 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 24-05-2012 09:27 AM (12 years ago) (f) mr man or waco or whatever you call urself...........are you seeking for cheap popularity? you are not fit for the gurl, just back off........quietly and gently or ?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 24-05-2012 09:27 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
crusifixo at 24-05-2012 09:40 AM (12 years ago) (m) Im a difrent Sophie o. Dis sophie no dey pair wit anybody anyhw.
see your mouth no good guy here wan pair with you except ajanni Posted: at 24-05-2012 09:40 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
crusifixo at 24-05-2012 09:41 AM (12 years ago) (m) What an ugly couple. He is ugly, she is ugly, so what u expect? Lmao.
you worwor like female cassava Posted: at 24-05-2012 09:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
crusifixo at 24-05-2012 09:44 AM (12 years ago) (m) Sugardaddy, am doing great thanks. Those two faces can never glaze a real magazine cuz they're too ugly and they deserve each other in real life lol
you own face go fit glaze the popular nackson magazine Posted: at 24-05-2012 09:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
so long say the person go do part time... Posted: at 24-05-2012 09:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
sophiebaby at 24-05-2012 09:50 AM (12 years ago) (f) you worwor like female cassava
nna mehnnnnnnnn leave the babe..monkey no fyn but en mama like am..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 24-05-2012 09:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 24-05-2012 09:52 AM (12 years ago) (f) see your mouth no good guy here wan pair with you except ajanni
If you no dey call people your comment no dey ever complete. Are you sure that you don't call him in your sleep??? Posted: at 24-05-2012 09:52 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
crusifixo at 24-05-2012 11:41 AM (12 years ago) (m) If you no dey call people your comment no dey ever complete. Are you sure that you don't call him in your sleep???
NEVA,LIE LIE..........CALL AM FOR SLEEP KE,THAT NA NIGHTMARES Posted: at 24-05-2012 11:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |