Mc'Donalds hits Africa (Page 7)

Date: 04-03-2009 4:10 pm (15 years ago) | Author: Elin
1 ... 4 5 6 [7]
- Gwhy at 10-03-2009 05:25 PM (15 years ago)
(m)
Na my maga.
Bt u sure say no b say d girl dey dul us.
As in na 9ja persn wey come dey pretend dey find maga.

Posted: at 10-03-2009 05:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 10-03-2009 05:26 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 10-03-2009 05:25 PM
Na my maga.
Bt u sure say no b say d girl dey dul us.
As in na 9ja persn wey come dey pretend dey find maga.
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 10-03-2009 05:26 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Gwhy at 10-03-2009 05:35 PM (15 years ago)
(m)
Kris wetin do u na?

Posted: at 10-03-2009 05:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 10-03-2009 06:15 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 10-03-2009 05:35 PM
Kris wetin do u na?
i dey take style fear you GWhy....  Cool Cool Cool
hope you no relate with kelly hansome.... maga don pay.... shout halleluyah. o o o o... Cool Cool Cool
Posted: at 10-03-2009 06:15 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Gwhy at 10-03-2009 06:18 PM (15 years ago)
(m)
Na me b im producer na.
Smtin lik DON-Gwhy

Posted: at 10-03-2009 06:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 10-03-2009 06:20 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 10-03-2009 06:18 PM
Na me b im producer na.
Smtin lik DON-Gwhy
chieeee... Gwhy, orie o fokasibie.... you get mouth jooo..... Grin Grin Grin
Posted: at 10-03-2009 06:20 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 10-03-2009 06:27 PM (15 years ago)
(m)
big or small mouth?
Posted: at 10-03-2009 06:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 10-03-2009 06:35 PM (15 years ago)
(m)
Na big mouth na@omatseye
na ya own head fokasibe no b my own@kristiantus

Posted: at 10-03-2009 06:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 11-03-2009 06:54 AM (15 years ago)
(m)
shou.........
Posted: at 11-03-2009 06:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 11-03-2009 11:00 AM (15 years ago)
(m)
Mchewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww
D girl deya find Maga Bt i trust Gwhy cos him b Don Gwhy.......................
Abi no so @Size1
Posted: at 11-03-2009 11:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 11-03-2009 11:02 AM (15 years ago)
(m)
NO COMMENT
Posted: at 11-03-2009 11:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 11-03-2009 11:04 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 10-03-2009 06:35 PM
Na big mouth na@omatseye
na ya own head fokasibe no b my own@kristiantus
okay... orie e o yapasibe.... dat one no good....
Posted: at 11-03-2009 11:04 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 11-03-2009 11:37 AM (15 years ago)
(m)
I NO FIT LAUGH
Posted: at 11-03-2009 11:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 12-03-2009 01:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 11-03-2009 11:37 AM
I NO FIT LAUGH

No laf i hear say ur teeth no to strong.
Posted: at 12-03-2009 01:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 01:12 PM (15 years ago)
(m)
Guyz mak una sofrina.
But wait o,if we no yab ourself ds forum no go sweet so ride on jare.

Posted: at 12-03-2009 01:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 10:14 AM (15 years ago)
(m)
let d game begins..
Posted: at 13-03-2009 10:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 13-03-2009 11:18 AM (15 years ago)
(m)
no coment
Posted: at 13-03-2009 11:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7]