henry1973 at 10-06-2012 09:07 PM (12 years ago) (m) failed society animals who have no fear of God ,for sure they will not live to eat their money Posted: at 10-06-2012 09:07 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
denmal at 10-06-2012 09:34 PM (12 years ago) (m) na wao Posted: at 10-06-2012 09:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 10-06-2012 10:09 PM (12 years ago) (m) i wish him well ooooooo Posted: at 10-06-2012 10:09 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
wilson200 at 10-06-2012 10:26 PM (12 years ago) (m) MAKE THEM HOLD THE IDIOT WELL WELL,WETIN HIM DEY DO FOR WARRI ? I NO SURE SAY THIS GUY BUILD HOUSE FOR ENUGU BUT E GO WARRI GO BUILD MANSION JUST BECAUSE SAY NA THERE HIM GROW UP.I DON DEY EXPECT THIS KIDNAP SINCE !
u don dey expect de kidnap since ehhh  bros ur hand no pure at all,,,inshort call dos ur kidnaper frnds tell dem to leave obodo now now orrrrrrrrr. Posted: at 10-06-2012 10:26 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 10-06-2012 11:44 PM (12 years ago) (m) he is a free man now thanks to the security personels thar rescued him Posted: at 10-06-2012 11:44 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
dirtykid at 11-06-2012 01:05 AM (12 years ago) (m)
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 11-06-2012 01:05 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Bobbees at 11-06-2012 01:28 AM (12 years ago) (m) na wa 4 9ija o! Posted: at 11-06-2012 01:28 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
He is now a free man....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 11-06-2012 04:44 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
wilson200 at 11-06-2012 06:56 AM (12 years ago) (m) he is a free man now thanks to the security personels thar rescued him
dis one wey u de sound lik this u fit swear say ur hand no dey or u no get share for de kidnap Posted: at 11-06-2012 06:56 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
verah at 11-06-2012 08:50 AM (12 years ago) (f)
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 11-06-2012 08:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kp45 at 11-06-2012 10:50 AM (12 years ago) (m) Them no be better players now Posted: at 11-06-2012 10:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
isbigo at 11-06-2012 12:59 PM (12 years ago) (m) NOOOO I JUST WANNA KNOW, COS HE IS OWING ME
HOW MUCH HE DEY OWE U BROS,SO THAT ME AND U FIT FIND AM GO JOS Posted: at 11-06-2012 12:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
isbigo at 11-06-2012 01:01 PM (12 years ago) (m) MAKE THEM HOLD THE IDIOT WELL WELL,WETIN HIM DEY DO FOR WARRI ? I NO SURE SAY THIS GUY BUILD HOUSE FOR ENUGU BUT E GO WARRI GO BUILD MANSION JUST BECAUSE SAY NA THERE HIM GROW UP.I DON DEY EXPECT THIS KIDNAP SINCE !
U MEAN AM,HAHAHAHAHA,U SURE SAY UR HAND NO DEY FOR HIS KIDNAPPING Posted: at 11-06-2012 01:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 11-06-2012 02:41 PM (12 years ago) (m) look at you so , they should take you for questioning so Posted: at 11-06-2012 02:41 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
wilson200 at 12-06-2012 10:50 AM (12 years ago) (m) Reply |
spekay at 12-06-2012 12:16 PM (12 years ago) (m) My beloved brethren in naijapals,please i want to use this medium to ask for a favor regarding to the situation of our nation-please forgive me if i have wronged you we all born this way-we never choose where to be born either black,white, Asia etc what really matters is how did you live your life,how did you impact good to the earth you found yourself inn....
The prayer request for the Afflicted in Nigeria : Psalm 91 King James Version (KJV)
Thank you . for your love we all love mother land
" If its not for love - its for nothing " [/size] Posted: at 12-06-2012 12:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
queenrukky at 13-06-2012 03:20 PM (12 years ago) (f) Stringent measures should be applied to this kidnappers; enough of this madness. Nobody is good to be kidnapped but if they think they will live and die by kidnapping they should channel their attention to our stupid leaders who are milking and looting the country dry and live hard working Nigerians who knows nothing about the corrupt government.
seconded Posted: at 13-06-2012 03:20 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 13-06-2012 11:00 PM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 18-06-2012 10:50 PM (12 years ago) (m) look at you so , they should take you for questioning so
ok.. Posted: at 18-06-2012 10:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
God pass them Posted: at 26-06-2012 11:36 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |