Guys...Can you answer this ? If one doctor doctors another doctor does the doctor who doctors the doctor doctor the doctor the way the doctor he is doctoring doctors? Or does the doctor doctor the way the doctor who doctors doctors? Posted: at 22-04-2009 07:21 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 22-04-2009 08:49 AM (16 years ago) (m) Guys...Can you answer this ? If one doctor doctors another doctor does the doctor who doctors the doctor doctor the doctor the way the doctor he is doctoring doctors? Or does the doctor doctor the way the doctor who doctors doctors?
C QUESTION Posted: at 22-04-2009 08:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 22-04-2009 10:39 AM (16 years ago) (f) Guys...Can you answer this ? If one doctor doctors another doctor does the doctor who doctors the doctor doctor the doctor the way the doctor he is doctoring doctors? Or does the doctor doctor the way the doctor who doctors doctors?
olodo u no fit speak english, docky wey anoda docky docky, se dat docky docky d docky d way wey docky dey docky oda docky abi na d way wey docky dey docky docky, my ppl una don understand am now? Posted: at 22-04-2009 10:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 22-04-2009 11:11 AM (16 years ago) (m) Guys...Can you answer this ? If one doctor doctors another doctor does the doctor who doctors the doctor doctor the doctor the way the doctor he is doctoring doctors? Or does the doctor doctor the way the doctor who doctors doctors?
olodo u no fit speak english, docky wey anoda docky docky, se dat docky docky d docky d way wey docky dey docky oda docky abi na d way wey docky dey docky docky, my ppl una don understand am now? na docta pikni na Posted: at 22-04-2009 11:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 22-04-2009 11:47 AM (16 years ago) (f) lolz Posted: at 22-04-2009 11:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 22-04-2009 12:54 PM (16 years ago) (m) lolz
E EH NA Posted: at 22-04-2009 12:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 22-04-2009 06:24 PM (16 years ago) (m) Guys...Can you answer this ? If one doctor doctors another doctor does the doctor who doctors the doctor doctor the doctor the way the doctor he is doctoring doctors? Or does the doctor doctor the way the doctor who doctors doctors?
HERE IS UR REZULT ........UR ENGLISH IS CONTAMINATING.......F9.........////.//./ Posted: at 22-04-2009 06:24 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Chei! these pple are high, very high! Posted: at 22-04-2009 06:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 22-04-2009 06:34 PM (16 years ago) (m) DGRT UC PERSON DEY CLIMB 4HRE NII....ABI I DON SHAK UR KAIKAI AGAIN...  ?..///.//./ Posted: at 22-04-2009 06:34 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na dat ur windscreen wey no get wiper no alow u see well, who dey climb tree? ple wey don high dey tree? abi persin wey don jogodo dey play lotto? Posted: at 22-04-2009 06:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 22-04-2009 06:58 PM (16 years ago) (m) U 4EXPANCIATE BETTA NA....WEN U NO BE JATTA NII.....///.//. Posted: at 22-04-2009 06:58 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 23-04-2009 07:03 AM (16 years ago) (m) na dat ur windscreen wey no get wiper no alow u see well, who dey climb tree? ple wey don high dey tree? abi persin wey don jogodo dey play lotto?
EH EH..WHO DEY PLAY BABA IJEBU 4 HERE.... Posted: at 23-04-2009 07:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 23-04-2009 06:52 PM (16 years ago) (m) DIS WAN PASS BABA IJEBU..NA MAMA IJESHA....//./ Posted: at 23-04-2009 06:52 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 23-04-2009 07:16 PM (16 years ago) (m) DIS WAN PASS BABA IJEBU..NA MAMA IJESHA....//./
WHICH 1 B IJESHA 4 HERE AGAIN....NAIJA..UNA 2 MUCH Posted: at 23-04-2009 07:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 24-04-2009 10:44 AM (16 years ago) (m) DIS WAN PASS BABA IJEBU..NA MAMA IJESHA....//./
WHICH 1 B IJESHA 4 HERE AGAIN....NAIJA..UNA 2 MUCH Posted: at 24-04-2009 10:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 12:48 PM (16 years ago) (f) all of una dey craze wetin this joke mean now meaningless joke Posted: at 24-04-2009 12:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 24-04-2009 12:54 PM (16 years ago) (m) all of una dey craze wetin this joke mean now
meaningless joke
kolo Posted: at 24-04-2009 12:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 24-04-2009 01:01 PM (16 years ago) (m) all of una dey craze wetin this joke mean now
meaningless joke
kolo KOLO WHO? Posted: at 24-04-2009 01:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 24-04-2009 01:17 PM (16 years ago) (m) DIS WAN PASS BABA IJEBU..NA MAMA IJESHA....//./
WHICH 1 B IJESHA 4 HERE AGAIN....NAIJA..UNA 2 MUCH  NA SO WE DEY HEAR BOUT DEM EVRYDAY....ONLY GOD CAN SAVE OOO....ABI U GO NEED # 2 PLAY NII OMAT??..///./ Posted: at 24-04-2009 01:17 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 01:24 PM (16 years ago) (f) skar if u no get any better thing to talk make u just shut up make u no anoy me with u grammar wey no make sense na wetin sef, na by force to become naijafan? Posted: at 24-04-2009 01:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |