u wan play with crocrodie (Page 16)

Date: 13-03-2009 3:43 pm (16 years ago) | Author: bob peter
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 29
- skarfies at 24-04-2009 02:29 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 01:24 PM
skar if u no get any better thing to talk make u just shut up make u no anoy me with u grammar wey no make sense

na wetin sef, na by force to become naijafan?


C ME C.. DIS OPC.. OOO SHEE NA U BE DEM MAMA SOUJA...?? ABI NA WETIN CONCERN U CONCERN MA MATTA WEY U CON DEY FLUSH RUBBISH 4MOUTH LIK MAGGOT ...ABEG TAK TYM OOO...SAY I WAN BCOM NAIJAFAN...LOL.....U NO LIK NAIJASPOON....///.//
Posted: at 24-04-2009 02:29 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- quinzee4me at 24-04-2009 03:13 PM (16 years ago)
(f)
no need to get agressive d thing b say u english no get meaning

i begin dey wonder whether u b refugee

mchewwwwww
Posted: at 24-04-2009 03:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 24-04-2009 03:21 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 03:13 PM
no need to get agressive d thing b say u english no get meaning

i begin dey wonder whether u b refugee

mchewwwwww
babe wetin happen?
Posted: at 24-04-2009 03:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 24-04-2009 04:39 PM (16 years ago)
(f)
u no hear or see wen e call me OPC becos i dey try advice make e dey post stuff wen we go fit read, instead wen he dey post stuff wey dey make person read am com dey hungry

anoufia boy

mchewwwwwwwwww
Posted: at 24-04-2009 04:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 24-04-2009 04:42 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 04:39 PM
u no hear or see wen e call me OPC becos i dey try advice make e dey post stuff wen we go fit read, instead wen he dey post stuff wey dey make person read am com dey hungry

anoufia boy

mchewwwwwwwwww
sorry dear...make u no vex....
Posted: at 24-04-2009 04:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 24-04-2009 04:46 PM (16 years ago)
(f)
ok na bcos of u ohhh if not e for use em head waka for naijapals
Posted: at 24-04-2009 04:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 24-04-2009 04:48 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 04:46 PM
ok na bcos of u ohhh if not e for use em head waka for naijapals
wetin u dey feel like 4 here?Huh?Huh?Huh???
Posted: at 24-04-2009 04:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- skarfies at 24-04-2009 11:44 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 24-04-2009 04:48 PM
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 04:46 PM
ok na bcos of u ohhh if not e for use em head waka for naijapals
wetin u dey feel like 4 here?Huh?Huh?Huh???


SHE WON DEY FEEL LIK OBASANJO ,4HERE...NEVA.....FREE HER MAKE SHE GO phyuk HERSEF JOO...WU'S BUSINESS IS DAT....... SHITS OF ALL NATION COM HERE DEY GIV ADVISE....WU NEED IT...TINY TIN WEY BE LIK CHINA KETTLE......OSHIKOSHI #1.//./
Posted: at 24-04-2009 11:44 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Beauti4 at 25-04-2009 06:01 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on 13-03-2009 05:12 PM
Wetin good inside na?
Ds tin na major rubbish.

suppernatural rubbish
Posted: at 25-04-2009 06:01 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 27-04-2009 06:45 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Beauti4 on 25-04-2009 06:01 AM
Quote from: Gwhy on 13-03-2009 05:12 PM
Wetin good inside na?
Ds tin na major rubbish.

suppernatural rubbish
MONKEY NO FINE BUT E MAMA LIKE AM.....U MIS ROAD ABI.....
Posted: at 27-04-2009 06:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-04-2009 06:48 AM (16 years ago)
(f)
i miss gwhy with his dot and him fiinding ma trouble ...
Posted: at 27-04-2009 06:48 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 27-04-2009 06:49 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 27-04-2009 06:48 AM
i miss gwhy with his dot and him fiinding ma trouble ...
d guy don retire na......
Posted: at 27-04-2009 06:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-04-2009 06:49 AM (16 years ago)
(f)
yyyyyyyyyyyyyy?
Posted: at 27-04-2009 06:49 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 27-04-2009 06:51 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 27-04-2009 06:49 AM
yyyyyyyyyyyyyy?
e oga sack am becos e dey go sleep with ekaite.....so no money 4 internet....
Posted: at 27-04-2009 06:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-04-2009 06:54 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: omatseye on 27-04-2009 06:51 AM
Quote from: ironlady on 27-04-2009 06:49 AM
yyyyyyyyyyyyyy?
e oga sack am becos e dey go sleep with ekaite.....so no money 4 internet....
hahahaahha.....gwhy own don better
Posted: at 27-04-2009 06:54 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 27-04-2009 06:57 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 27-04-2009 06:54 AM
Quote from: omatseye on 27-04-2009 06:51 AM
Quote from: ironlady on 27-04-2009 06:49 AM
yyyyyyyyyyyyyy?
e oga sack am becos e dey go sleep with ekaite.....so no money 4 internet....
hahahaahha.....gwhy own don better
hw?
Posted: at 27-04-2009 06:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-04-2009 07:01 AM (16 years ago)
(f)
him loose hin job now
Posted: at 27-04-2009 07:01 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 27-04-2009 07:05 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 27-04-2009 07:01 AM
him loose hin job now
economic recession
Posted: at 27-04-2009 07:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-04-2009 07:06 AM (16 years ago)
(f)
lolsz...recesssion dey do everybody even mollar
Posted: at 27-04-2009 07:06 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 27-04-2009 07:26 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 27-04-2009 07:06 AM
lolsz...recesssion dey do everybody even mollar
4 where...e no affect naira na?Huh?Huh??
Posted: at 27-04-2009 07:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 29

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions