emmymth at 17-04-2009 05:02 PM (16 years ago) (m) i no know oh.......Tell me?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 17-04-2009 05:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 17-04-2009 06:35 PM (16 years ago) (m) i no know oh.......Tell me?
ok...wait Posted: at 17-04-2009 06:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
opyscol at 17-04-2009 11:47 PM (16 years ago) (m) this thin wey u type so get meaning? cos e no even make me move my lips talkless of smile not to talk of laugh. Posted: at 17-04-2009 11:47 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
skarfies at 18-04-2009 02:26 PM (16 years ago) (m) CHECK URSEF WELLA OPYSCOL.....MAKE HIN NO BE SAY U DON GET MOUTH PARALYSIS...OOO.///. Posted: at 18-04-2009 02:26 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 19-04-2009 10:19 AM (16 years ago) (m) CHECK URSEF WELLA OPYSCOL.....MAKE HIN NO BE SAY U DON GET MOUTH PARALYSIS...OOO.///.
e fit b say aids catch d guy 4 mouth............. Posted: at 19-04-2009 10:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-04-2009 10:17 AM (16 years ago) (m) my good ppl..hw una dey Posted: at 20-04-2009 10:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 20-04-2009 10:52 AM (16 years ago) (f) we dey, abeg tell emmymth say make him dey careful wit dis koboko wey him dey share give make nd female Posted: at 20-04-2009 10:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-04-2009 12:30 PM (16 years ago) (m) we dey, abeg tell emmymth say make him dey careful wit dis koboko wey him dey share give make nd female
emmy..u don hear.... Posted: at 20-04-2009 12:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
KleverC at 20-04-2009 12:35 PM (16 years ago) (m) lol
A good exercise for the heart is to bend down and help another up Posted: at 20-04-2009 12:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wisse1 at 20-04-2009 12:52 PM (16 years ago) (m) my good ppl..hw una dey
D GUY SEF NA HIV AIDS ON HIN OWN....NA MAK PERSON DEY EXTREMELY CAREFUL 4DIS FORUM NW NII....PLAY SAFE OOO.. OMAT MAKE U NO GO KASH SARS OOO...//.///. Posted: at 20-04-2009 12:52 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 20-04-2009 01:27 PM (16 years ago) (m) my good ppl..hw una dey
D GUY SEF NA HIV AIDS ON HIN OWN....NA MAK PERSON DEY EXTREMELY CAREFUL 4DIS FORUM NW NII....PLAY SAFE OOO.. OMAT MAKE U NO GO KASH SARS OOO...//.///. na e na Posted: at 20-04-2009 01:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 20-04-2009 01:30 PM (16 years ago) (m) @omatseye and iphie,i hear una
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 20-04-2009 01:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 20-04-2009 02:17 PM (16 years ago) (m) @omatseye and iphie,i hear una
HW U TAKE HEAR........ Posted: at 20-04-2009 02:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 20-04-2009 03:37 PM (16 years ago) (m) HIN HEAR DON DEY WORK BACK NAA....ABI U NEVA HEAR???..///..//. Posted: at 20-04-2009 03:37 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 20-04-2009 04:56 PM (16 years ago) (m) HIN HEAR DON DEY WORK BACK NAA....ABI U NEVA HEAR???..///..//.
KIA...CHEI..D GUY DEAF B4...BUT E NO TELL ME...NA I DON SHOUT TIRE 4 HERE Posted: at 20-04-2009 04:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 20-04-2009 05:58 PM (16 years ago) (m) NA U TALK SO....OOO...WETIN I SABI BI SAY HE DEY USE TRANSLATOR....///..//. Posted: at 20-04-2009 05:58 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 21-04-2009 07:32 AM (16 years ago) (m) NA U TALK SO....OOO...WETIN I SABI BI SAY HE DEY USE TRANSLATOR....///..//.
ok...shou..wireless ear..... Posted: at 21-04-2009 07:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 21-04-2009 11:59 AM (16 years ago) (m) INFACT U CORRECT...///../ Posted: at 21-04-2009 11:59 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 21-04-2009 02:29 PM (16 years ago) (m) INFACT U CORRECT...///../
or mobile nose....smells everytin.... Posted: at 21-04-2009 02:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 22-04-2009 06:55 AM (16 years ago) (m) ekaro Posted: at 22-04-2009 06:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |