Gwhy at 18-03-2009 04:26 PM (16 years ago) (m) Silly Best 4 wetin na?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 04:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 18-03-2009 04:28 PM (16 years ago) (f) Silly Best 4 wetin na?
tafia, aproko, follow follow (even if i no sabi who u follow) wetin b ya own na btw me nd silly j Posted: at 18-03-2009 04:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 18-03-2009 04:32 PM (16 years ago) (m) Baby na fight u wan mak pple dey laugh us? No b simple questn i ask?@ iphie
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 04:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fengintin at 18-03-2009 04:59 PM (16 years ago) (m) You just enta fly mouth,talk say person dey talk anyhow. . . Wan turn addict,wetin b ur own,u beta finish ur coco tea,b4 e pour 4 ur oga paper wey u dey type. . . .All of una wey just comot service go just dey run mouth lyk baby wey dey drool. Posted: at 18-03-2009 04:59 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 18-03-2009 05:45 PM (16 years ago) (m) fengintin..i will not see u insult d house so pls b specific..... Posted: at 18-03-2009 05:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 18-03-2009 05:48 PM (16 years ago) (m) .
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 05:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 18-03-2009 05:50 PM (16 years ago) (m) all of una...it means d house... Posted: at 18-03-2009 05:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fengintin at 18-03-2009 05:56 PM (16 years ago) (m) U jst comot service?i no yab u sha,na dat guy wey dey drink coco tea,doshe.Besides,i put in a good word for u wit ironlady yesterday@omatseye Posted: at 18-03-2009 05:56 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 18-03-2009 05:58 PM (16 years ago) (m) respect...carry go...ur water no get enemy Posted: at 18-03-2009 05:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 18-03-2009 05:59 PM (16 years ago) (f) ..................... Posted: at 18-03-2009 05:59 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 18-03-2009 06:01 PM (16 years ago) (m) na wah---..bcoz of Bosom pple wan just die.. Posted: at 18-03-2009 06:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 18-03-2009 06:01 PM (16 years ago) (m) hi ..sweetlady Posted: at 18-03-2009 06:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 18-03-2009 06:03 PM (16 years ago) (f) hey you wats up??? Posted: at 18-03-2009 06:03 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 18-03-2009 06:05 PM (16 years ago) (m) am coolin like no mans business..... Posted: at 18-03-2009 06:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fengintin at 18-03-2009 06:09 PM (16 years ago) (m) Wetin do site oh?i don upload pics since morn. . E neva reflect,abi i no fyn. Posted: at 18-03-2009 06:09 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 18-03-2009 06:11 PM (16 years ago) (m) try again...service not available... Posted: at 18-03-2009 06:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 18-03-2009 06:13 PM (16 years ago) (m) maybe u too urgly dats why Posted: at 18-03-2009 06:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 18-03-2009 06:17 PM (16 years ago) (m) No b say mayb im 2 ugly even Obasanjo n taribo west fine pas am@ fiditi
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 18-03-2009 06:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 18-03-2009 06:21 PM (16 years ago) (m) chie.... Posted: at 18-03-2009 06:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 18-03-2009 06:22 PM (16 years ago) (m) blood of jesus!!!! Posted: at 18-03-2009 06:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |