Abi una deaf?@ All
hey u why cant u read ur self abi u no go skool
Posted: at | |
Quote from: Gwhy on 18-03-2009 07:35 PM I say wetin dey happen 4 here? Abi una deaf?@ All hey u why cant u read ur self abi u no go skool
| |||||
gwhy abi u wan wash the car??? Reply
| |||||
Pls i need some one to come wash Gwhy yansh...e don dirty since momo oo with all the hot smoke wey dey comot as Fengintin don blast am tire. Reply
| |||||
Quote from: stripod102 on 18-03-2009 07:39 PM Pls i need some one to come wash Gwhy yansh...e don dirty since momo oo with all the hot smoke wey dey comot as Fengintin don blast am tire. lolszzzz.....
| |||||
U don go buy anoda 30mins again abi? ReplyShebi u dey mak mouth 4 mornin. Who time com finish now ? Yeye@ tripod stand Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
na car we dey wash here nor be yanch.... Reply
| |||||
shey u sure no be washing u na dey do u sabi wash tansh too na Reply
| |||||
ironlady,u wan wash ur yanch? Reply![]()
| |||||
Wen u turn Yansh washer na@ fediriko ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: federico on 18-03-2009 07:49 PM ironlady,u wan wash ur yanch? say wetin happen shey i tell u say my yansh dirty ![]() ![]() ![]() Quote from: Gwhy on 18-03-2009 07:52 PM Wen u turn Yansh washer na@ fediriko help me ask am oo
| |||||
Federico y u dey do random yab?choose 1 person Reply
| |||||
Leave am....e wan take style see iron lady yansh....yeye question from a yeye car washer. Reply
| |||||
na quastion i ask ohh o Reply
| |||||
Quote from: stripod102 on 18-03-2009 07:54 PM Leave am....e wan take style see iron lady yansh....yeye question from a yeye car washer. ooh well he's just wasting his time b4 u go see my yansh hen it will take him all his lyfe
| |||||
all my life...for ordinary yanch,...ahh na slap u give me... :'( Reply
| |||||
Quote from: federico on 18-03-2009 07:57 PM all my life...for ordinary yanch,...ahh na slap u give me... :'( u think its ordinary yansh hen come here make i give u another slap.....mchewwww
| |||||
At least im go c am at last na, Replyno b persn b jacob@ Drycleaner(ironlady) Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 18-03-2009 07:58 PM At least im go c am at last na, see wetin i tell u it will take a lyfe of a person no b persn b jacob@ Drycleaner(ironlady)
| |||||
if i see am u take my life..no stress so far i see am...abi Reply
| |||||
Quote from: federico on 18-03-2009 08:01 PM if i see am u take my life..no stress so far i see am...abi no u will die b4 u see it
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech