Posted: at | |
| |||||
Y na ironlady? I no point torch 4 ur eye oh! ! I no get car wash,u see me on top car?na federico dey wash car,na g-rewire dey rewire,na bilateral agreement dem get. And d two of dem neva c lyf boobi,u fit help dem? Reply
| |||||
dial again,,my number keiiii Reply
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 07:05 PM Y na ironlady? I no point torch 4 ur eye oh! ! I no get car wash,u see me on top car?na federico dey wash car,na g-rewire dey rewire,na bilateral agreement dem get. And d two of dem neva c lyf boobi,u fit help dem? lolsz.... Quote from: federico on 18-03-2009 07:05 PM dial again,,my number keiiii i cant say maybe u wanna use style to hear my voice
| |||||
abeg ohh.nor let omast...hear ohh Reply
| |||||
Quote from: federico on 18-03-2009 07:11 PM abeg ohh.nor let omast...hear ohh ok ooo i get it now...he wont hear
| |||||
Federico i am hapi 4 u,if u play ur game well,u go soon c lyf boobi. Reply
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 07:14 PM Federico i am hapi 4 u,if u play ur game well,u go soon c lyf boobi. which kind game i go blow ur head commot if to say na game u wan play
| |||||
fengintin,customers dey wait...abeg go wash car.. Reply
| |||||
am still waiting 4 him ooo Reply
| |||||
abiiiiiii Reply
| |||||
Ironlady,y u dey kolabo wit federico yab me abi?and i wan make tins nice btw u and omatseye.Anyhow,i go wash ur car if u pay me wit d cowry we dey ur hair! Deal? Reply
| |||||
Wetin dey happen 4 here? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: fengintin on 18-03-2009 07:28 PM Ironlady,y u dey kolabo wit federico yab me abi?and i wan make tins nice btw u and omatseye.Anyhow,i go wash ur car if u pa i never start to dey yab u oo,anyways me n omatseye will never work no be swear!!!deal y me wit d cowry we dey ur hair! Deal?
| |||||
na wah Reply
| |||||
c me c ...love Reply
| |||||
Ok,gv me ur numba nd house address make i com wash ur car.who call g-rewire 4 dis mata? Abeg o o o Reply
| |||||
lolszzzzz Reply
| |||||
ok i will give u just mail me Reply
| |||||
I say wetin dey happen 4 here? ReplyAbi una deaf?@ All Be the change u want 2 c in d WORLD
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot