zoe61 at 27-07-2012 05:37 PM (12 years ago) (f) why is she hidding the pics?she wedd or not is her cup of tea Posted: at 27-07-2012 05:37 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
danny6 at 27-07-2012 05:39 PM (12 years ago) (m) Hmmm......Condom again. Posted: at 27-07-2012 05:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 27-07-2012 05:41 PM (12 years ago) (m) Enjoy your man Uche, nofin do yu Posted: at 27-07-2012 05:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
halalizzy at 27-07-2012 06:12 PM (12 years ago) (f) abeg uche i take God beg you make i no hear say ona divorce ok so God go bless ur marriage okk!!!!!!! Posted: at 27-07-2012 06:12 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-07-2012 06:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wetin?? so you still dey fc*u*K?? I think ur tin don close? abey give me ur address make i come test dat tin
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-07-2012 06:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
athena at 27-07-2012 07:21 PM (12 years ago) (f) lovely Posted: at 27-07-2012 07:21 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 28-07-2012 03:07 AM (12 years ago) (m) thank God my name is not there, please u guys should exstend my greething to boko haram when u get there bye bye eeyooo...
why you dey fear. you no want die for naija? I see
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 28-07-2012 03:07 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 28-07-2012 03:07 AM (12 years ago) (m) You no like the role that was given you?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 28-07-2012 03:07 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
filmore at 28-07-2012 08:30 AM (12 years ago) (m) dear uche jombo, pls i would like you to show more love to ur dear husband. love him with all ur heart and soul, and let ur bedroom be ur court, pls be tolerant, and transparent to him, let him be ur God that u see, respect him and love his family. tell him truth, so that God will bless ur family and ur country. i hope u are from a popular state in abia state, pls are u from ebiriba smalllondon, am over drunk with joy that u hve seen your lost bone, his country is ur country.i wish all u all the goodies of life. make a good name to gain favour in the sight of the lord. We africans are suffering so much becos we want all things.but europeans know what they want and work to towards them without much thinking, pls let ur goals be 3percent and God will enlarge it to you.pls make ur own home a paradise not hell.thax ,goodall, Posted: at 28-07-2012 08:30 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 28-07-2012 10:17 AM (12 years ago) (m) Reply |
imoc at 28-07-2012 12:42 PM (12 years ago) (m) wow girl ur men look good and cute congrate baby Posted: at 28-07-2012 12:42 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
A reluctant hubby frm d luk of tings! Posted: at 28-07-2012 01:03 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
all dis idiots jobless small small boyz wen dey 4 hia i beg una mama dey call una 4 house oo, make una go do some home cleaning ..i know some of dem name ....TOMYONBORN BIG FOOL small boy go house go help ur sisters 4 Kitchen AllahIsGr8Alays u too small to dey dis forum go house go help ur sisters 4 Kitchen... Ceaser7 make u sef go back house go do some cleaning wit ur sisters jennyosa dis one sef come join dem computer miss ROAD go enter ur hand fool ......emnoeasy go sleep 4 house,if dis one get family sef na only god know ..........Naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this una comment. Posted: at 28-07-2012 02:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |

hpy maried life!!! but they should work hard to make it work. Posted: at 28-07-2012 03:05 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Emmy-boss at 28-07-2012 05:46 PM (12 years ago) (m) if i c marred couples, e dy swt me make i go marry my own oooo Posted: at 28-07-2012 05:46 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Congrats, happy wedding 2 Jombo & Rodriguez Posted: at 28-07-2012 07:25 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 29-07-2012 05:30 AM (12 years ago) (m) Reply |
Finah at 29-07-2012 06:43 PM (12 years ago) (f) Reply |