denmal at 7-08-2012 08:53 PM (12 years ago) (m) hahahaha Posted: at 7-08-2012 08:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
crusifixo at 7-08-2012 09:47 PM (12 years ago) (m) Reply |
crusifixo at 7-08-2012 09:51 PM (12 years ago) (m) dont mind them, just looking for an excuse for there failure mtchewwwwwww
When other dey run she dey stroll........... Posted: at 7-08-2012 09:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Chipolopolo una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 7-08-2012 09:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Holy Ghost fire Posted: at 7-08-2012 10:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ecto at 7-08-2012 10:26 PM (12 years ago) (m) What A pity! Posted: at 7-08-2012 10:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jonso at 8-08-2012 12:36 AM (12 years ago) (m) Witches at the Olympics.................rubbish..................!!! Posted: at 8-08-2012 12:36 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
legionkiwi at 8-08-2012 01:11 AM (12 years ago) (m) we have like 100 countries competing in london even algeria won many golds and some other small african countries like kenya, eth and ang, why is it that we are the only country the spirit happen to spot in london Posted: at 8-08-2012 01:11 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
legionkiwi at 8-08-2012 01:15 AM (12 years ago) (m) we have like 100 countries competing in london even algeria won many golds and some other small african countries like kenya, eth and ang, why is it that we are the only country the spirit happen to spot in london, i guess spirit dont affect us when it comes to scam Posted: at 8-08-2012 01:15 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mkpume22 at 8-08-2012 01:39 AM (12 years ago) (m) Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 01:50 AM (12 years ago) (f)
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 01:50 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Abe madam go Sidon for corner joor,na only naija da witch see for London,e no see china and us chop,the Nigerian olympic team are bunch of failures kpam.no blame any witch,abi na u be da witch? Posted: at 8-08-2012 02:50 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
toibeli at 8-08-2012 02:52 AM (12 years ago) (m) Na lie, call a spade a spade, Nigeria athletes no dey good enough to compete for Olympics. Posted: at 8-08-2012 02:52 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
K-TRUTH at 8-08-2012 02:54 AM (12 years ago) (m) There is nothing witches or wizards until we Nigerians, the government is particular stop bewitching d Nigerians, we will never move forward so, spiritual forces were against the Nigerian is a BIG LIE, I cant believe such stupid talk. Posted: at 8-08-2012 02:54 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
legionkiwi at 8-08-2012 03:09 AM (12 years ago) (m) na lie Posted: at 8-08-2012 03:09 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 8-08-2012 05:11 AM (12 years ago) (m) The witch also helped Ajoke Odumosu take 1st place in the 400m hurdles  Yes oo, I think some of the athletes don go beg the witches and wizards but some did not...I hope Ajoke can win us a gold today when she come out for the final.
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 8-08-2012 05:11 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 8-08-2012 05:13 AM (12 years ago) (m) NONE
Are you sure?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 8-08-2012 05:13 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 8-08-2012 06:54 AM (12 years ago) (m) cant stop but Posted: at 8-08-2012 06:54 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 8-08-2012 06:55 AM (12 years ago) (m) this witches get power oo to fly from naija to london without fallin inside d sea Posted: at 8-08-2012 06:55 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na Prophesy or what ?hahahaha Posted: at 8-08-2012 07:11 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |