Reply |
ebenizza at 8-08-2012 07:53 PM (12 years ago) (m) nice to posted but noting is inside , just ordialy body buff, Posted: at 8-08-2012 07:53 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Omoo you dress to the nine Posted: at 8-08-2012 08:00 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
davidbenz at 8-08-2012 09:15 PM (12 years ago) (m) corruption will continue, so long we continue to struggle to single-handedly want to build mansions,buy exotic car .this will stop when ppl see why they should not have this money in excess and not being respected even when they have it. Posted: at 8-08-2012 09:15 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Goodluck Jonathan don thief pot of Egusi Soup wen Olusegun Obasanjo and Ibrahil Badamasi Babangida wan use te Eba.......Naija una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 8-08-2012 09:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 8-08-2012 11:56 PM (12 years ago) (m) Reply |
mkpume22 at 9-08-2012 12:17 AM (12 years ago) (m) tell d news to her husband for ur wireless radio station. lol Posted: at 9-08-2012 12:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
spekay at 9-08-2012 01:13 AM (12 years ago) (m) @ poster Joblessness . @you . I rest my case i guess u got enough bashing with your post already
" If its not for love - its for nothing " [/size] Posted: at 9-08-2012 01:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
papadip at 9-08-2012 01:18 AM (12 years ago) (m) Wetin dey for the yansh na ROFOROFO.............! Posted: at 9-08-2012 01:18 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beauti4 at 9-08-2012 01:26 AM (12 years ago) (f) Oboy! But i'll prefer us talking about something meaningful. Poster,what do we do about it now? Also drool on her? Envy the husband? Or what? Nonesense!
Poster ate Stupid Goat and the thing. He just need to digest it thru his anus and he'll b fine. Posted: at 9-08-2012 01:26 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
spekay at 9-08-2012 01:30 AM (12 years ago) (m) she no fine sef
She is actually pretty, though beauty is skin deep , much deeper than the lustful covets of this poster , Omotola has carried herself well enough to merit true beauty for many . Again beauty is in the eye of the beholder .. As you see it . so it is with you
" If its not for love - its for nothing " [/size] Posted: at 9-08-2012 01:30 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Reply |
aso4life1 at 9-08-2012 03:19 AM (12 years ago) (m) Wetin dey for the yansh na ROFOROFO.............!
No, na Beef and shit dey inside
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 9-08-2012 03:19 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 9-08-2012 03:21 AM (12 years ago) (m) Goodluck Jonathan don thief pot of Egusi Soup wen Olusegun Obasanjo and Ibrahil Badamasi Babangida wan use te Eba.......Naija una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Na Palava be that oooo, OBJ and IBB no go gree ooo, as GEJ no gree now, dem go give him government a lot of palava ooo and na the masses go suffer am. MAY GOD SAVE US FROM ALL THIS GAME PLAYERS. BENDEL insurance, you see the bread wey I send give you to support your coffee so?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 9-08-2012 03:21 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 9-08-2012 03:22 AM (12 years ago) (m) why you like another man's wife
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 9-08-2012 03:22 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 9-08-2012 08:20 AM (12 years ago) (m) my girl fine pass her .. Posted: at 9-08-2012 08:20 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Merlin at 9-08-2012 08:40 AM (12 years ago) (m) why you like another man's wife
@aso4life, not "like" as you think. Just admiring the works of nature. Even the ladies in the house have been appreciating her. So I am not alone. Posted: at 9-08-2012 08:40 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Merlin at 9-08-2012 08:41 AM (12 years ago) (m) my girl fine pass her ..
I hear you. Posted: at 9-08-2012 08:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bettygirls at 9-08-2012 10:07 AM (12 years ago) (f) wireless stop day dreaming. na weti with u sef, always looking at ladies booty Posted: at 9-08-2012 10:07 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |