[Video] Can Our First Do This: Hillary Clinton Dances In Public (Page 2)

Date: 09-08-2012 3:16 am (11 years ago) | Author: Charles colins
1 [2] 3 4
- BORN4NAIJA at 9-08-2012 09:48 AM (11 years ago)
(m)
wetin dis woman do una?especially you Wireless radio Shocked
Posted: at 9-08-2012 09:48 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- wireless_radio at 9-08-2012 10:37 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: aso4life1 on  9-08-2012 04:05 AM
Radio without Battery, abi you forget say we have UMBLERRA FANS CLUB member on NP? if dem catch you, dem go deal with you mercilessly.

[*big_laugh*] I am too wireless-----hahahahahahahahahahah Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin i DON DRINK LAUGHING GAS, LAUGH WAN KILL ME>>> tune to 1000000.5FM - WIRELESS_RADIO
Posted: at 9-08-2012 10:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wireless_radio at 9-08-2012 10:40 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Idbabe on  9-08-2012 08:27 AM
Radio without battery, leave her alone oooo.  Small time una go talk say she blow english "My husband is the best couple on earth"  Abeg make una leave our PS alone jare, everybody get dia area of specialization.  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

[*big_laugh*] "My husband is the best couple on earth", nice one----hahahahahahahahahahah Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin i DON DRINK LAUGHING GAS, LAUGH WAN KILL ME>>> tune to 1000000.5FM - WIRELESS_RADIO
Posted: at 9-08-2012 10:40 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moriztuos at 9-08-2012 10:48 AM (11 years ago)
(m)
 Cool
Posted: at 9-08-2012 10:48 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aso4life1 at 9-08-2012 11:41 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: wireless_radio on  9-08-2012 10:37 AM
[*big_laugh*] I am too wireless-----hahahahahahahahahahah Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin i DON DRINK LAUGHING GAS, LAUGH WAN KILL ME>>> tune to 1000000.5FM - WIRELESS_RADIO

I think you like causing wahala here, people go fight you oooo...why you dey target our madam Umblerra like that?

Posted: at 9-08-2012 11:41 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Idbabe at 9-08-2012 11:43 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: aso4life1 on  9-08-2012 08:32 AM
Do you mean Madam Patience is specialized in selling UMBLERRA English?

U know better
Posted: at 9-08-2012 11:43 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Idbabe at 9-08-2012 11:46 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: verah on  9-08-2012 08:44 AM
she go fit dance r native dance nah so i dnt tink she sucks at everytin

Abi oo, dance na dance na
Posted: at 9-08-2012 11:46 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- FRATERNIZE at 9-08-2012 11:57 AM (11 years ago)
(m)
hola a todos.
Posted: at 9-08-2012 11:57 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Idbabe at 9-08-2012 12:03 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: FRATERNIZE on  9-08-2012 11:57 AM
hola a todos.

English or french?
Posted: at 9-08-2012 12:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- FRATERNIZE at 9-08-2012 12:09 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Idbabe on  9-08-2012 12:03 PM
English or french?

merci beaucoup.

bonjour
Posted: at 9-08-2012 12:09 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- chicco77 at 9-08-2012 12:19 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: BendelArmedRobb on  9-08-2012 06:43 AM
wey Obama na ? ? ? Shocked Shocked Shocked  Goodluck Jonathan don thief pot of Egusi Soup wen Olusegun Obasanjo and Ibrahil Badamasi Babangida wan use te Eba.......Naija  una too much oo  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-08-2012 12:19 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicco77 at 9-08-2012 12:20 PM (11 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy
Posted: at 9-08-2012 12:20 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jamesbondchick at 9-08-2012 01:00 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: aso4life1 on  9-08-2012 04:05 AM
Radio without Battery, abi you forget say we have UMBLERRA FANS CLUB member on NP? if dem catch you, dem go deal with you mercilessly.

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 9-08-2012 01:00 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dlimelite at 9-08-2012 01:13 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: aso4life1 on  9-08-2012 04:05 AM
Radio without Battery, abi you forget say we have UMBLERRA FANS CLUB member on NP? if dem catch you, dem go deal with you mercilessly.
Cheesy Cheesy Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-08-2012 01:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 9-08-2012 01:19 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: joe_emperor on  9-08-2012 05:13 AM
wetin umbrella fit do,,, make she go lose weight first
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-08-2012 01:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- exever100 at 9-08-2012 01:32 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: BendelArmedRobb on  9-08-2012 06:43 AM
wey Obama na ? ? ? Shocked Shocked Shocked  Goodluck Jonathan don thief pot of Egusi Soup wen Olusegun Obasanjo and Ibrahil Badamasi Babangida wan use te Eba.......Naija  una too much oo  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-08-2012 01:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PeacetoU at 9-08-2012 02:53 PM (11 years ago)
(f)
What is the big deal? You people always compare Nigeria with everything/nonsense. What is the special thing about the dance. mcteeeeewww
Posted: at 9-08-2012 02:53 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Idbabe at 9-08-2012 03:08 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: PeacetoU on  9-08-2012 02:53 PM
What is the big deal? You people always compare Nigeria with everything/nonsense. What is the special thing about the dance. mcteeeeewww

E tire me oo my sister, Nigeria/Nigerians don become wetin small pikin go just crawl and clean his hands on top
Posted: at 9-08-2012 03:08 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- pamela224 at 9-08-2012 03:30 PM (11 years ago)
(f)
i see
Posted: at 9-08-2012 03:30 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Adeniyiwest at 9-08-2012 04:35 PM (11 years ago)
(m)
Nothing too special about that. Big thanks to Naijapals for the little birthday gift that was sent to me. Thanks
Posted: at 9-08-2012 04:35 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4