Iffy at 16-04-2009 03:42 PM (16 years ago) (m) to all my niggas know when to use April fool ooo Posted: at 16-04-2009 03:42 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
size1 at 16-04-2009 03:56 PM (16 years ago) (m) ok Posted: at 16-04-2009 03:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
To all the pals wey dey use this forum to toast ladies, abeg ladies no believe them oo na April fool, dem go dey denge pose na lie. Report any one to me and I will deal with them, but remember to send you phone number and email address when reporting any one !!!! Also accompany ur petition with your recent picture, so that I will know how to construct the harassament case. I am the womens' solicitor!!! 14_Inches_long Posted: at 27-04-2009 02:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 27-04-2009 02:54 PM (16 years ago) (m) Y u need dia phone numba?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 27-04-2009 02:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ iphie, All my advances to you is to make ya head swell. Don't be deceived, all na APRIL FOOOL!!! 14_Inches Posted: at 4-05-2009 11:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
byenny at 4-05-2009 04:01 PM (16 years ago) (m) which old woman u try that on Posted: at 4-05-2009 04:01 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Her name is called Iphie on this forum !!!! 14_Inches Posted: at 4-05-2009 04:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 4-05-2009 04:17 PM (16 years ago) (m) fear no dey catch u?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 4-05-2009 04:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I don eat tortoise now. fear no dey catch person wey eat the head of tortoise as cold no dey catch fish for inside river !!!!! No shaking, I dey KAMPEY. 14_Inches Posted: at 5-05-2009 12:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 5-05-2009 12:57 PM (16 years ago) (f) so u neva hear d name of aberuagbe abi? no worry i go soon teach u d tyn wey only old women sabi, after dat u go tell d tale Posted: at 5-05-2009 12:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
All na film trick. No get nothing. Na shakara oloje be that. If you get something, come meet me for that place for our dinner and then I go show you say kaki no be leather. Me I no like fight for mouth, na the experimentation I like past. 14_Inches Posted: at 5-05-2009 01:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 5-05-2009 03:09 PM (16 years ago) (m) person wey dey make noise 2much no dey fit perform well oh
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 5-05-2009 03:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 6-05-2009 06:02 PM (16 years ago) (f) no be like that of 14 with the longest pppppppppppppp ever Posted: at 6-05-2009 06:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 7-05-2009 12:27 PM (16 years ago) (m) dat thing no fit stand
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 7-05-2009 12:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
person wey dey make noise 2much no dey fit perform well oh
You get am wella!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 7-05-2009 12:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abbygyal at 7-05-2009 12:52 PM (16 years ago) (f) @ post.........roflmao omg Posted: at 7-05-2009 12:52 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
emmymth at 7-05-2009 03:18 PM (16 years ago) (m) newbie,dis ur laff na wa
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 7-05-2009 03:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abbygyal at 7-05-2009 08:38 PM (16 years ago) (f) lol laffin @ d joke na...werin sef...lol.x Posted: at 7-05-2009 08:38 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
dat thing no fit stand
Posted: at 7-05-2009 08:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 7-05-2009 08:45 PM (16 years ago) (f) i wan vomit i dey come Posted: at 7-05-2009 08:45 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |