My people....Chei, na true talk ooo. No be rumour ooo , i hear say Goodluck Ebele Azikiwe Jonathan cap don disappear 4 aso rock .... NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 26-08-2012 09:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Na wa o 9ja una too much! so na crime again to be celebrity for 9ja? so tey una go help her dey count her money, count her house, count her cars, count her boyfriends so tey una go dey tell her wen to marry again...NA BY FORCE?
On top of the world...in front of the crowd
Posted: at 26-08-2012 09:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
doubleone at 26-08-2012 09:56 PM (12 years ago) (m)
too much money...see how fresh she is....Perhaps If i wish to marry her, It will be a distant wedding, because she is a star. You can't marry her except you give her what she wants per hour. At least you spend up to 1billion annually to maintain her relationship.
Posted: at 26-08-2012 09:56 PM (12 years ago) | Newbie