baba9t at 4-09-2012 08:33 PM (12 years ago) (f) He is waiting for Paul to hook-up so that they'll wed the same day. i hope sooo Posted: at 4-09-2012 08:33 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 4-09-2012 08:35 PM (12 years ago) (m) REMOVE your hand from your CENTRE of ATTRACTION na Posted: at 4-09-2012 08:35 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
denmal at 4-09-2012 08:40 PM (12 years ago) (m) ok Posted: at 4-09-2012 08:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dlimelite at 4-09-2012 08:55 PM (12 years ago) (f) THAT'S GREAT Posted: at 4-09-2012 08:55 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
all dis single single ladies and girls wey e dey hia 4 naijapals , hia is mobile phone contract of Nigeria Former President General Ibrahim Badamasi Babangida 00 234 803 458 966 76.....NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 4-09-2012 09:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ela214 at 4-09-2012 10:20 PM (12 years ago) (f) HATERS GO KISS HOT IRON, PETER F.U.C.K HER WELL WELL BORN LIKE 4 KIDS B4 MARRYING COS WE NO WAN OJORO HERE., AFTER MARRIAGE NOW THEM GO SAY CHILD NO COME, . TEST THE T.O.T.O BEFORE PAY OOO shut up na marriage be4 children.MAKE U GO MARRY HER PETER STOP FORNICATING:the world is really coming to an end see as u dey promote sin.mumu
Posted: at 4-09-2012 10:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 4-09-2012 10:34 PM (12 years ago) (m) Reply |
mallorca at 4-09-2012 10:56 PM (12 years ago) (m) No do marry her legally... dey busy dey give her belle like say u dey 4bid 2 marry
 una no go kill persin 4 dis site
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-09-2012 10:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 4-09-2012 10:57 PM (12 years ago) (m) shey mke im com marry ur fugly sister ni? Abeg if e dey pain u, go bite live wire. Yeye mtcheeeeeeeeeew
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-09-2012 10:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 4-09-2012 10:58 PM (12 years ago) (m) HATERS GO KISS HOT IRON, PETER F.U.C.K HER WELL WELL BORN LIKE 4 KIDS B4 MARRYING COS WE NO WAN OJORO HERE., AFTER MARRIAGE NOW THEM GO SAY CHILD NO COME, . TEST THE T.O.T.O BEFORE PAY OOO
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-09-2012 10:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 4-09-2012 10:59 PM (12 years ago) (m) Dem dey forbid to marry? 2nd belle? Ha! Lola papa nor get shame sef, he still dey smile for picture instead of am to force peter to marry him pickin! Mtschewww
free d old man jor..Money Rule the world
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-09-2012 10:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 4-09-2012 11:00 PM (12 years ago) (m) d guy dey vex nobi small
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-09-2012 11:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
If dem tell una say Anambra man go fit marry onye ofe mmanu una go gree abi Posted: at 4-09-2012 11:16 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
athena at 4-09-2012 11:27 PM (12 years ago) (f) Reply |
ohis07 at 5-09-2012 02:19 AM (12 years ago) (m) shey mke im com marry ur fugly sister ni? Abeg if e dey pain u, go bite live wire. Yeye mtcheeeeeeeeeew
abeg help me tell am. transformer full everywhere for naija, make him try find d one him go hug. Posted: at 5-09-2012 02:19 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orjiwolo at 5-09-2012 03:22 AM (12 years ago) (m) very wrong... just buried their mum 2 weeks ago Posted: at 5-09-2012 03:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
faryaya at 5-09-2012 07:49 AM (12 years ago) (m) I DONT BLEAM PETER SHA, THE GIRL DONT HV RESPEST FOR HER FAMILY, NA ONLY TO OPEN HER 2 LEGS TO THAT GUY.. Posted: at 5-09-2012 07:49 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
faryaya at 5-09-2012 07:54 AM (12 years ago) (m) NA TOO MUCH STYEL CUS AM...THE GUY DE GV AM FROUNT AND BACK EVERYTIME, THAT WHY SHE FORGET HER SELF AND HV ANOTHERE CHILD WITH OUR BRT P....... Posted: at 5-09-2012 07:54 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ok
A good apology has three parts:1 I'm sorry. 2 It's my fault. 3 What can I do to make it right? Posted: at 5-09-2012 08:36 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |