Brasca at 16-04-2009 07:16 AM (16 years ago) (m)
I just kept on pondering on this issue and i felt i should let the house have a say on this. In a relationship who is to love the most? Is it the guy or the lady cos, most times ladies fall victim of loving without getting loved and guys vice versa. Can the be an equilibrum in the love distribution in any way? I don't know what do u guys feel?
Post Reply
I remain the best so competition is a myth which does not exist.
Posted: at 16-04-2009 07:16 AM (16 years ago) | Newbie
Shey na chemistry or physics u dy pull. U don knw d ans nw so ans am
Beauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
Posted: at 16-04-2009 10:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Pires07 at 16-04-2009 10:14 AM (16 years ago) (m)
it shud b equal. no more no less.
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
Posted: at 16-04-2009 10:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Pires doc of love. Dat chickala wey u tel me say she luv u die dy buy u things,u love am lyk dat nd u dy tok. Abeg comot
Beauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
Posted: at 16-04-2009 10:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Pires07 at 16-04-2009 10:21 AM (16 years ago) (m)
lol, it shud b reciprocal na. me my luv dey equal, no cheating. unless i no like d babe and she con dey buy me things, emm no wahala, i go collect and pretend to luv am. hahahaha
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
Posted: at 16-04-2009 10:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Hahahaha
Beauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
Posted: at 16-04-2009 10:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Pires07 at 16-04-2009 10:27 AM (16 years ago) (m)
but thats true na, u girls do it alot, abi na lie?
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
Posted: at 16-04-2009 10:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Toks-E at 16-04-2009 10:30 AM (16 years ago) (m)
I just kept on pondering on this issue and i felt i should let the house have a say on this. In a relationship who is to love the most? Is it the guy or the lady cos, most times ladies fall victim of loving without getting loved and guys vice versa. Can the be an equilibrum in the love distribution in any way? I don't know what do u guys feel?
2.0.
Posted: at 16-04-2009 10:30 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
Toks tok na, pires na una baddo pass. Chei u fit luv 5gurls 2geda say na luv suferin d gurls. No blame una sha,gurls soft
Beauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
Posted: at 16-04-2009 10:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Brasca anyow u c am o
Beauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
Posted: at 16-04-2009 10:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Pires07 at 16-04-2009 10:35 AM (16 years ago) (m)
Toks tok na, pires na una baddo pass. Chei u fit luv 5gurls 2geda say na luv suferin d gurls. No blame una sha,gurls soft
yes na, nobi una make us wise? is good 2 hav spare tyre, jst incase one alhaji borrow one from u, u can switch 2d second one. lol
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
Posted: at 16-04-2009 10:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Toks-E at 16-04-2009 10:38 AM (16 years ago) (m)
Toks tok na, pires na una baddo pass. Chei u fit luv 5gurls 2geda say na luv suferin d gurls. No blame una sha,gurls soft
yes na, nobi una make us wise? is good 2 hav spare tyre, jst incase one alhaji borrow one from u, u can switch 2d second one. lol
mmmm, sha no be everybody get spare tyre ooo
2.0.
Posted: at 16-04-2009 10:38 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply Pires07 at 16-04-2009 10:40 AM (16 years ago) (m)
Toks tok na, pires na una baddo pass. Chei u fit luv 5gurls 2geda say na luv suferin d gurls. No blame una sha,gurls soft
yes na, nobi una make us wise? is good 2 hav spare tyre, jst incase one alhaji borrow one from u, u can switch 2d second one. lol
mmmm, sha no be everybody get spare tyre ooo
yes dats if u trust ur default tyre wella
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
Posted: at 16-04-2009 10:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply erica4luv at 16-04-2009 10:43 AM (16 years ago) (f)
just passing n will be rite back
Posted: at 16-04-2009 10:43 AM (16 years ago) | Newbie
Reply cyndi3 at 16-04-2009 11:38 AM (16 years ago) (f)
Toks tok na, pires na una baddo pass. Chei u fit luv 5gurls 2geda say na luv suferin d gurls. No blame una sha,gurls soft
yes na, nobi una make us wise? is good 2 hav spare tyre, jst incase one alhaji borrow one from u, u can switch 2d second one. lol
make u dey gather extra tyre when ur car still dey for mechanic
u go carry the tyres dem for hand
Posted: at 16-04-2009 11:38 AM (16 years ago) | Hero
Reply vivian07 at 16-04-2009 11:41 AM (16 years ago) (f)
Toks tok na, pires na una baddo pass. Chei u fit luv 5gurls 2geda say na luv suferin d gurls. No blame una sha,gurls soft
yes na, nobi una make us wise? is good 2 hav spare tyre, jst incase one alhaji borrow one from u, u can switch 2d second one. lol
make u dey gather extra tyre when ur car still dey for mechanic
u go carry the tyres dem for hand
hahahahahahaha. sis u go help am now
Posted: at 16-04-2009 11:41 AM (16 years ago) | Hero
Reply Pires07 at 16-04-2009 11:47 AM (16 years ago) (m)
Toks tok na, pires na una baddo pass. Chei u fit luv 5gurls 2geda say na luv suferin d gurls. No blame una sha,gurls soft
yes na, nobi una make us wise? is good 2 hav spare tyre, jst incase one alhaji borrow one from u, u can switch 2d second one. lol
make u dey gather extra tyre when ur car still dey for mechanic
u go carry the tyres dem for hand
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
Posted: at 16-04-2009 11:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply walerian at 16-04-2009 11:49 AM (16 years ago) (m)
gurls can be so soft no doubt, but can av different lovers n share eqaul luv to em. the great pretenders. lol.
Posted: at 16-04-2009 11:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Pires07 at 16-04-2009 11:51 AM (16 years ago) (m)
gurls can be so soft no doubt, but can av different lovers n share eqaul luv to em. the great pretenders. lol.
chop knuckles. Gurls? they are fragile and yet d most terrible being.
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
Posted: at 16-04-2009 11:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply vivian07 at 16-04-2009 11:54 AM (16 years ago) (f)
gurls can be so soft no doubt, but can av different lovers n share eqaul luv to em. the great pretenders. lol.
same applies to guys.
Posted: at 16-04-2009 11:54 AM (16 years ago) | Hero
Reply