I DoN ShoW AgaiN !!!

Date: 22-10-2012 5:07 pm (11 years ago) | Author: tokunbofesanbi
[1] 2
- at 22-10-2012 05:07 PM (11 years ago)
(m)
I really no dey believe, there are some BADBELLE 4 naijapal.  Until recently wen they Block my first account named "TKAZZZ".  But tank god am back again, I know all of una wey dey jealous me 4 dis site, and I don promise all of una say» I go finish una wit HOoLY GHOST FIRE.    Name of jealousy Above.  ».  1). Stephen.  2) Zeigbo. 3) Riihanna (my wife indeed).  4). Emejuru. 5) franel. 6) laminsanwo( Gambia ). 7) omomarty.  Cool jessymic.  9) globala.   10). Expert T bright.           All of una be Badbelle ! Angry


Posted: at 22-10-2012 05:07 PM (11 years ago) | Newbie
- jessymic at 22-10-2012 05:32 PM (11 years ago)
(f)
wetin my name dey do for your list... e be like say u forgot to take your medicine today  Undecided
Posted: at 22-10-2012 05:32 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Finest123 at 22-10-2012 05:38 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jessymic on 22-10-2012 05:32 PM
wetin my name dey do for your list... e be like say u forgot to take your medicine today  Undecided
. LOl.  Wink

Posted: at 22-10-2012 05:38 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- globala at 22-10-2012 05:59 PM (11 years ago)
(m)
watin make them delete  ur account be say na ur account crash naijapals,
after the managment  effort to recover it was in vain,
they now switch to gistmania,
u don caryy another virus come,
this time no be only ur account dey go
delete, including ur legs

Posted: at 22-10-2012 05:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-10-2012 06:11 PM (11 years ago)
(f)
chai dis one na anoda yeye on d run ooooooooooo. na who open gate for you wey u take run frm pyschiatric hospital tell dat person say na God go punish am Angry
Posted: at 22-10-2012 06:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Finest123 at 22-10-2012 06:16 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: globala on 22-10-2012 05:59 PM
watin make them delete  ur account be say na ur account crash naijapals,
after the managment  effort to recover it was in vain,
they now switch to gistmania,
u don caryy another virus come,
this time no be only ur account dey go
delete, including ur legs
funny abi ?  Don't worry, una go hear am from ma hand.    YEYE OLD GUARD !

Posted: at 22-10-2012 06:16 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- chummyli at 22-10-2012 09:32 PM (11 years ago)
(f)
Thank God say I be good belle person

Posted: at 22-10-2012 09:32 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 23-10-2012 12:22 AM (11 years ago)
(f)
for where
Posted: at 23-10-2012 12:22 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tacha at 23-10-2012 05:31 AM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-10-2012 05:31 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Rihannaaa at 23-10-2012 09:05 AM (11 years ago)
(f)
Tkass na wa for u ooo. See as u just come dey blow fumes like person wey get epilepsy.  Grin Na this kind attitude make them block ur account. Why u go begin call another person wife ur wife?  Shocked Abeg no come pour sand sand for my zeigbo matrimonial garri, i take amadioha beg u  Roll Eyes

Posted: at 23-10-2012 09:05 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 23-10-2012 10:08 AM (11 years ago)
(m)
Tell am be'cos I don dey plan for him burial

Posted: at 23-10-2012 10:08 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- globala at 23-10-2012 10:29 AM (11 years ago)
(m)
abeg i go come for the burial, atleast to give the dead body one dirty slap!

Posted: at 23-10-2012 10:29 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 23-10-2012 11:00 AM (11 years ago)
(m)
Cheesy

Posted: at 23-10-2012 11:00 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 23-10-2012 12:59 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: globala on 23-10-2012 10:29 AM
abeg i go come for the burial, atleast to give the dead body one dirty slap!

me too Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin my own nor b slap na blow i go give am Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-10-2012 12:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 23-10-2012 03:20 PM (11 years ago)
(m)
Cheesy Cheesy

Posted: at 23-10-2012 03:20 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 23-10-2012 03:37 PM (11 years ago)
(m)
 Angry una all b yeye. Psn call me badbelle una no fıt do somethn b4 ı come  Huh?  Angry abı na true ı b badbelle??? @poster that craze wey u chop chop wey make dem delete ur yeye acct dey delete ur braın joın am???  Angry ıf odas no fıt do u somethn jst waıt for me stay wıa u are ı dey come or u now  Angry

Posted: at 23-10-2012 03:37 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 23-10-2012 04:42 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 23-10-2012 03:37 PM
Angry una all b yeye. Psn call me badbelle una no fıt do somethn b4 ı come  Huh?  Angry abı na true ı b badbelle??? @poster that craze wey u chop chop wey make dem delete ur yeye acct dey delete ur braın joın am???  Angry ıf odas no fıt do u somethn jst waıt for me stay wıa u are ı dey come or u now  Angry
Tell ram Roll Eyes.. But u sef know say u be bad belle trutru Roll Eyes

Posted: at 23-10-2012 04:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 23-10-2012 04:56 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 23-10-2012 04:42 PM
Tell ram Roll Eyes.. But u sef know say u be bad belle trutru Roll Eyes
Huh? come agaın?

Posted: at 23-10-2012 04:56 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jessymic at 23-10-2012 05:19 PM (11 years ago)
(f)
yeye full ground
Posted: at 23-10-2012 05:19 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 23-10-2012 05:45 PM (11 years ago)
(m)
No be small

Posted: at 23-10-2012 05:45 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2