Posted: at | |
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 6-01-2013 01:24 AM If dem say so,that means Dey no be good business men,a good business man do not expect profit all the time,sometimes you gain and some time you lose,sometimes you sell/buy on cash and carry method and some times on credit basis,that's what makes business complete..They shouldn't complain after all na enjoyment gallon dem dey. ![]() ![]() ![]() okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll
| |||||
wahala dey but bro remember your fans over there before any decision Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 6-01-2013 01:24 AM If dem say so,that means Dey no be good business men,a good business man do not expect profit all the time,sometimes you gain and some time you lose,sometimes you sell/buy on cash and carry method and some times on credit basis,that's what makes business complete..They shouldn't complain after all na enjoyment gallon dem dey. Very true I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
False ..it's a lie..they would go again and again Replywww. .com
| |||||
The time wey business dey pay who hearam. So why compain? Reply
| |||||
Why worry abi nobi una sing chop ur money Reply
| |||||
Whatever Reply
| |||||
NA WHICH PERSON FAULT? Reply
| |||||
Lol..... They paid for the everything from hostel to cars... Then what did Peter and Paul buy, that are complaining ? Reply
| |||||
Stupid boys! who would pay the bills? Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 6-01-2013 03:12 AM If dem say so,that means Dey no be good business men,a good business man do not expect profit all the time,sometimes you gain and some time you lose,sometimes you sell/buy on cash and carry method and some times on credit basis,that's what makes business complete..They shouldn't complain after all na enjoyment gallon dem dey. nice one...abeg make u be a very good business man..or else I dey hold my ear.. LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Hmmm this story get small k-leg o. All expenses were paid for for them yet they still spent all their money. On what? Reply
| |||||
Abeg! make dis boys no take style start to disgrace Nigerians. Replywhat nonsense is dis. after them chop, they no want pay? and for where? ![]() make i no vex sef
| |||||
una enter hotel dey consume excess living large like say na free, to pay come become problem una be star, una get money, if because of excess bills una no wan visit uganda una dey craze for head,weting una dey sing self... Reply
| |||||
OK Reply
| |||||
One good or Bad TURN dERSERVES another, shebi you guys were able to disgrace and send May D off the Calabar show? ehn ehn na boomerang,.so deal with it !! Reply
| |||||
Quote from: BlueIxora on 6-01-2013 12:44 PM Hmmm this story get small k-leg o. All expenses were paid for for them yet they still spent all their money. On what? na you dey ask this kuestion.you don see those Uganda girls ikebe, na to die for. and i hear say dem no dey selfish at all.
| |||||
And Uganda will never receive you again.Go to hell Reply
| |||||
Oh Sorry my Brothers, i trust u guys una go make m biger again this year, Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners