Posted: at | |
| |||||
Ok. Reply
| |||||
that is their own cup ot tea Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Like Una nor dey demand...if Una nor wants make girls nor dey ask Una for money again make Una also stop to dey ask for wetting Una know sa Una nor go fit get from Una mama... Money is the only thing Una men have na to ask for .: abeg make Una go sleep self how much Una dey give self wa Una go come here dey run mouth.. Te real dude wa dey sabi take care of women never complain Una wa never sabi buy under wear for Una self come here dey rubbish talk.. ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Hopea on point....... Reply![]() ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
as guys blive no gud relationship with out sex , na so naija gals bliv say no gud relationship without dem demanding for enof cash from guys to takia of dem sef lool..... Reply
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 11:54 AM Hopea on point....... ![]() ![]() ![]() ![]() LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
THE PICTURE SHOW A GIRL WA DEY TOILET DEY SHIT OR DEY PEE FUNNY TOPIC Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Those girls are getting what they wanted by being used and dumped .. We know the wife materials among them. So when we are read we go for the. i mean those of wife material.. So poster don't worry their body go tell them.. Reply
| |||||
SHAME ON U GUY, NO BE U DEY LOOK FOR HIGH CLASSIC BABES? THEY ARE MANY WORKING CLASS LADIES OUT THERE, LOOKING FOR UR REAL LOVE AND NOT MATERIALISTIC SAKE. THAT DON`T EVEN NEED MUCH OF UR MONEY BUT JUST FOR UR REAL LOVE N CARE. YOU NOT WILL GO AFTER THOSE ONES. COZ U WANT MOST BEAUTIFUL LADIES, GOLD DIGGERS N LAZY LADIES, THEY WILL ALWAYS DEMAND FOR ONE THING OR D OTHER COZ NO OTHER WAY OF GETTING MONEY EXCEPT THROUGH FLIRTING HERE N THERE, PROSTITUTION. SO NEXT TIME, SHINE YOUR EYES N LOOK FOR REAL MATURE LADIES THAT WILL GIVE YOU JOY N HAPPINESS NOT FOR MATERIALISTIC`S SAKE. SO, IS NOT EVERY LADIES THAT DEMANDS PLS. Reply
| |||||
Quote from: Aniagain on 18-03-2013 02:14 PM Poster, u are very correct jare, I dnt knw wat is wrong wit nigeria girls, like de two am datin now, everytime money, money, money, I go die 4 dem? ha ha ha, na womanizer you be, dem go chop ur money and even ur something finish ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() There is no diety worthy of worship except Allah, take it or leave it!
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 11:07 AM Since you guys have learnt to befriend a gal without taming ur 3rd leg, you should be ready to spend without ending......una dey compare today's women with yesterday's women......have you men compared yourselves with yesterday's men?........they were men of honour, they didnt go around banging every gal they came across..........if they show interest in a gal, it was usually for marriage but all most of you guys of these days do is hit and run.......so since the hunter has learnt to shoot without missing his target, the bird has learnt to fly without perching..........abeg make una let me hear word.....mtchew.........men wey get money no dey talk, na those wey still dey chop 'mama thank you'..mtchew Why u dey provoke naaaaaaaaaaa.. na d guy force the girl to open her leg? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Chijoy4peace on 19-03-2013 12:52 PM SHAME ON U GUY, NO BE U DEY LOOK FOR HIGH CLASSIC BABES? THEY ARE MANY WORKING CLASS LADIES OUT THERE, LOOKING FOR UR REAL LOVE AND NOT MATERIALISTIC SAKE. THAT DON`T EVEN NEED MUCH OF UR MONEY BUT JUST FOR UR REAL LOVE N CARE. YOU NOT WILL GO AFTER THOSE ONES. COZ U WANT MOST BEAUTIFUL LADIES, GOLD DIGGERS N LAZY LADIES, THEY WILL ALWAYS DEMAND FOR ONE THING OR D OTHER COZ NO OTHER WAY OF GETTING MONEY EXCEPT THROUGH FLIRTING HERE N THERE, PROSTITUTION. SO NEXT TIME, SHINE YOUR EYES N LOOK FOR REAL MATURE LADIES THAT WILL GIVE YOU JOY N HAPPINESS NOT FOR MATERIALISTIC`S SAKE. SO, IS NOT EVERY LADIES THAT DEMANDS PLS. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 09:20 AM Dickman abeg come gimme 50k make i go see my grand mama for village u won go village.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 09:20 AM Dickman abeg come gimme 50k make i go see my grand mama for village ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 19-03-2013 01:13 PM u won go village.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Thank God..them know say na just dick i get ..i no get money ..them know..if them demand for dick no wahala.. Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 19-03-2013 01:20 PM Thank God..them know say na just dick i get ..i no get money ..them know..if them demand for dick no wahala.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot