carry ur stubbornness enter BH domot and see if dem go understand say u dey sturborn...u know say na ajanni be dia messenger,,,and na him sef go bring d knife wey dem go take cut ur hand
Posted: at | |
Quote from: alabi22 on 17-12-2013 09:57 PM u, u dey listen? u wey stubborn pass anytn carry ur stubbornness enter BH domot and see if dem go understand say u dey sturborn...u know say na ajanni be dia messenger,,,and na him sef go bring d knife wey dem go take cut ur hand Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i no go folow una talk again Reply
| |||||
na im be say either u dey on ur mute period or BH don silence ur mouth ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u no serious oo. i neva get ur time yet. just wait 4 me, i dey come Reply
| |||||
I kno say BH no go let stay long hia and dem no go let u come back hia again ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
sharap. comot dat wool wey dey inside ur ear. i said i dey come. i wl respond 2 u at my own time. y u dey rush? Reply
| |||||
e be like say dem send u make u go buy cigaret for dem den u say make u show ur break light hia small ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u no serious. my ppl talk say ~ d person wey dem dey bring in wife to am no nid to dey stretch neck to dey look 4 her. relax u hear me? Reply
| |||||
alabi na so ur pple dull reach??.. dat ur pple no know anything ooo,,,...person wey dem dey bring him wife go stretch neck to make sure say no be him wife sister or na anoda person dem dey bring for ram..and if he stretch neck and notice say no be him wife den he no go allow dem enter his compound at all ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u don smoke again ba? Reply
| |||||
na small one wey smoke remain na im I say make taste see hw d thing dey be.....u wey dey smoke it every day dey try ooo ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u no well Reply
| |||||
b4 b4,,but I don well now ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i dont tnk so. e neva finish finish Reply
| |||||
na im be say na u no well now since u no dey think well again ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u no well (u nid 2 convince beyond all reasonable doubt) yeye boy Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 20-12-2013 02:52 PM u no well (u nid 2 convince beyond all reasonable doubt) yeye boy u no well (u nid 2 understand beyond any unreasonable doubt) yeye girl Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
na like ds ur yeye reach? copy & paste yeye boy. i sure say u sabi do expo wen u dey school Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)