no my dear...u no be like person wey yaba left.....u dey receive treatment for yaba left
Posted: at | |
Quote from: rakelly on 24-12-2013 11:58 AM i be like person wey dey yaba left no my dear...u no be like person wey yaba left.....u dey receive treatment for yaba left Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hehehehehe.. badmouth jossy godwill igbokwe Reply
| |||||
alabi u don change name too?...I be think say na only ajanni sabi change name ooo..abi na him teach u? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
no b ur full name b dat? na wetin rakelly talk naim i repeat soo. oya tell me ur real name naa Reply
| |||||
since u join dem in dat dia smoking league...u no dey think well again....so rakelly smoke finish come tell u rubbish and u too smoke finish write am down say na my name....when u finish ur medication and confirm to me dat u are free from any ganja syndrome den u come and I go tell u my name in full ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
see ur yeye mouth. oya, turn look back... wetin u see? Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 26-12-2013 12:10 PM see ur yeye mouth. oya, turn look back... wetin u see? hahahaha ganja is really at work hia Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
stay dia dey talk. ur boxer don tear 4 back Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 26-12-2013 06:28 PM stay dia dey talk. ur boxer don tear 4 back true true na ganja dey at work and na im dey talk so Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
See in black ynash ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 26-12-2013 11:56 PM See in black ynash jossy, u see ur life? wetin mama caro dey protect, naim u carry go outside ~ free 4 all so
| |||||
wetin una dey yarn Reply![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 26-12-2013 11:56 PM See in black ynash true true na d same measure una two smake Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]()
| |||||
hehehahakikikoko. lolz Reply
| |||||
I wish u d same ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
sharap dia. u no dey look face? Reply
| |||||
is dat new seasons greeting?...anyways d same to u ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u still dey talk? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)