Rat Wahala (Page 14)

Date: 07-08-2013 4:34 am (10 years ago) | Author: Jossy Donald
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 19
- jossy4reall at 14-12-2013 09:38 PM (10 years ago)
(m)
una don dey do amebo for hia abi

Posted: at 14-12-2013 09:38 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 14-12-2013 09:47 PM (10 years ago)
(m)
Who n who?
Tell me
Leme treat his/her fck up now now
Na today i go pay back of what u done for me
İf u remember say u cut the grass wey dey my backyard some months ago? U said make i no bring shishi.
The grass don full again when are u coming?

Posted: at 14-12-2013 09:47 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 14-12-2013 10:26 PM (10 years ago)
(m)
u be mumu ooo...so u believe say na me cut grass for ur house?,na ajanni cut dat grass and he even pay me cuz he dey find wia he go get grass for him cattle so I collect small moni from him and direct him for ur back yard make him dey cut d grass dey feed d cattles until d grass finish,, and na so e take cut dem finish

Posted: at 14-12-2013 10:26 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 15-12-2013 09:33 AM (10 years ago)
(f)
hehehehehe. una no go kill person 4 ds 4rum
Posted: at 15-12-2013 09:33 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 15-12-2013 05:00 PM (10 years ago)
(m)
we no dey kill person for hia cuz hia no be BH camp...if u want wia dem dey kill person den ajanni go take to BH camp...if u reach u send us text message and tell us wetin u see dia cuz I no sure say u go return hia again

Posted: at 15-12-2013 05:00 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 16-12-2013 07:24 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 14-12-2013 10:26 PM
u be mumu ooo...so u believe say na me cut grass for ur house?,na ajanni cut dat grass and he even pay me cuz he dey find wia he go get grass for him cattle so I collect small moni from him and direct him for ur back yard make him dey cut d grass dey feed d cattles until d grass finish,, and na so e take cut dem finish
na everything u take dey play  Sad

Posted: at 16-12-2013 07:24 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 16-12-2013 07:48 AM (10 years ago)
(f)
@jossy ~ y u dey swear say i no go return? d camp wey me dey get free entry & exit like tinapa
Posted: at 16-12-2013 07:48 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 16-12-2013 11:10 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 16-12-2013 07:24 AM
na everything u take dey play  Sad

and who dey play?,,,I don tell u hw e take happen and I make small moni from him b4 he cut the grass sef

Posted: at 16-12-2013 11:10 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-12-2013 12:12 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 16-12-2013 07:48 AM
@jossy ~ y u dey swear say i no go return? d camp wey me dey get free entry & exit like tinapa

I no swear anything ooo,, I say I no sure but if u think say u sure u go still return den go dia and surprise us by coming back may be wit one leg and one arm den we go know say u go dia true true

Posted: at 16-12-2013 12:12 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 16-12-2013 12:46 PM (10 years ago)
(f)
i wan mess abeg?
Posted: at 16-12-2013 12:46 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 16-12-2013 04:38 PM (10 years ago)
(f)
go ahead but wait make admin close ds site first b4 d mess go infiltrate am. bcos we no go fit dey post again
Posted: at 16-12-2013 04:38 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 16-12-2013 04:40 PM (10 years ago)
(f)
@jossy ~ i tell u say i get free entry & exit, u stil dey talk of 1 leg, 1 hand, u just smoke finish ba
Posted: at 16-12-2013 04:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 16-12-2013 07:16 PM (10 years ago)
(m)
alabi dis one no be smoke mata,,,BH no know weda u get free entry to cinema hall and free exit from beach,,,,dem no even care weda na weed wey u smoke push u enter dia domot....I dey tell u dis beforehand bcuz I like u dats all but u are free to do as u like....highest within 2 to 3 months we go forget u

Posted: at 16-12-2013 07:16 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 17-12-2013 07:06 AM (10 years ago)
(f)
tufiakwa
Posted: at 17-12-2013 07:06 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 17-12-2013 08:18 AM (10 years ago)
(m)
chaii dis girl don smoke tufiakwa enter her body

Posted: at 17-12-2013 08:18 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 17-12-2013 06:27 PM (10 years ago)
(f)
jossy na wa 4 u ooo. who tell u say we go 4get u in 3 months
Posted: at 17-12-2013 06:27 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 17-12-2013 07:23 PM (10 years ago)
(m)
as u no wan listen to my good advise naa

Posted: at 17-12-2013 07:23 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 17-12-2013 09:57 PM (10 years ago)
(f)
u, u dey listen? u wey stubborn pass anytn
Posted: at 17-12-2013 09:57 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 18-12-2013 05:08 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 14-12-2013 02:29 PM
is OBJ d rat? i hear say e dey torment Jona wt one yeye essay

Na OBJ thesis be that na. Jona na the lecturer wey go mark am.

Posted: at 18-12-2013 05:08 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 18-12-2013 07:39 AM (10 years ago)
(f)
na f9 e go get b dat if "precedence" b d marking scheme
Posted: at 18-12-2013 07:39 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16 17 ... 19