ajanni at 24-08-2013 09:08 PM (11 years ago) (m) Ur papa wan sell u make e for pay dept and ure dere asking stupid question. So funke akindele's story hasnt taught u anytin abi? look at d stupid question an adult is asking. so ur parents tie rope for ur neck abi? u no go run for life? will ur parents kill u if u say No? Big girl like u no sabi say No. funke too, sey na sell her papa sell her ni? Abi na wetin you dey talk so? Posted: at 24-08-2013 09:08 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Rubbish Questions............ To.h.Toh wey another man is about to nack Akpako, you come dey Ask us... common sue yourself Posted: at 24-08-2013 09:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 24-08-2013 09:26 PM (11 years ago) (m) Reply |
Marry the Alhaji now. Posted: at 24-08-2013 10:02 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sophyrocks at 24-08-2013 10:07 PM (11 years ago) (f) funke too, sey na sell her papa sell her ni? Abi na wetin you dey talk so?
And where in my comment did i say funke's dad sold her to her Ex Mr man?? U sabi read and understand well at all??? So funke didnt marry a man married to two wives?? Is her story not a lesson to others?? Read well and understand b4 commenting o.k.
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 24-08-2013 10:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rehababy at 24-08-2013 10:08 PM (11 years ago) (f) lol i can't fit laff abeg..... Babe dnt u knw wat u want if evri1 here shld tel u 2 marry d man wud u....d ansa u seek is inside of u so y cry out Posted: at 24-08-2013 10:08 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Rehababy at 24-08-2013 10:08 PM (11 years ago) (f) lol i can't fit laff abeg..... Babe dnt u knw wat u want if evri1 here shld tel u 2 marry d man wud u....d ansa u seek is inside of u so y cry out Posted: at 24-08-2013 10:08 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Alex419 at 24-08-2013 11:02 PM (11 years ago) (m) Come My House My 9am Tomorrow That Time Now Only Me Go Dey House Make I Tell You Waiting You Go Do Okay Posted: at 24-08-2013 11:02 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ifemylove at 24-08-2013 11:02 PM (11 years ago) (f) expect another three wives after you.. Posted: at 24-08-2013 11:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ebiteck at 24-08-2013 11:44 PM (11 years ago) (m) my dear, it is well Posted: at 24-08-2013 11:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 24-08-2013 11:54 PM (11 years ago) (f) Good luck
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 24-08-2013 11:54 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Marry him, you pass for a beauty queen. Posted: at 25-08-2013 12:01 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SugarBB at 25-08-2013 12:01 AM (11 years ago) (f) Lol, marry the alhaji and give him rat poison. The idiot wants to enjoy his 72 virgins on earth, send him to hell to enjoy his 72 wh*res with mohammed.
If my posts r a bit ropey wif dodgy spelling nd grammar, it's b/c i'm on a tablet/mobile! Posted: at 25-08-2013 12:01 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
BlueIxora at 25-08-2013 12:07 AM (11 years ago) (f) Don't do it Posted: at 25-08-2013 12:07 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
saintkevin at 25-08-2013 12:27 AM (11 years ago) (m) What are you waiting for?, jump to the offer as you don't see or hear that God made them in the garden of Eden 1 man and 1 woman. Posted: at 25-08-2013 12:27 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ask google Posted: at 25-08-2013 01:22 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
LAWVICEMMA at 25-08-2013 01:24 AM (11 years ago) (m) Well, left for u Posted: at 25-08-2013 01:24 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
sunnyowen9 at 25-08-2013 02:57 AM (11 years ago) (m) u just said that u dont want to marry him,if u r serious then a simple secrifies and treaks to make,,pretend to be very sick and tell ur father that u just find out that u have hiv/aids, probably the news will get to the man and the wedding will be authomatically over.. Posted: at 25-08-2013 02:57 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Silver187 at 25-08-2013 03:26 AM (11 years ago) (m) Your write up looks to me more like you are seeking for a husband and and not asking for our advise. Posted: at 25-08-2013 03:26 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
iwantalk at 25-08-2013 04:18 AM (11 years ago) (m) dat ur parents no well. Posted: at 25-08-2013 04:18 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |