jossy4reall at 28-12-2013 06:42 AM (11 years ago) (m)
Quote from: alabi22 on 27-12-2013 08:36 PM
jossy, u no say i no talk 2 u. wetin sef? dem send u 2 me? me i translate 2 This Guy Is Fcuked
alabi,, shebi u say u get sense pass me,,,Franel don already write "Thank God is Friday" but uno fit decode am...as I come decode give u na im u come dey vex again....but u kno say if I no tell u e go be like say I no wan make u get sense like me.....appreciate me small naa
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 28-12-2013 06:42 AM (11 years ago) | Hero
alabi,, shebi u say u get sense pass me,,,Franel don already write "Thank God is Friday" but uno fit decode am...as I come decode give u na im u come dey vex again....but u kno say if I no tell u e go be like say I no wan make u get sense like me.....appreciate me small naa
hemmm... na wao o. so u stil dey use style argue ds mata say i get sense pass u abi? as dem dress dos chicken so, no b ready 4 chopping? dats y i said they r fcuked. do u hav any problem wt dat?
Posted: at 28-12-2013 09:58 AM (11 years ago) | Gistmaniac
jossy4reall at 28-12-2013 12:26 PM (11 years ago) (m)
Quote from: alabi22 on 28-12-2013 09:58 AM
hemmm... na wao o. so u stil dey use style argue ds mata say i get sense pass u abi? as dem dress dos chicken so, no b ready 4 chopping? dats y i said they r fcuked. do u hav any problem wt dat?
I no get problem with dat but d only thing wey I wan know na weda na franel fcuk dem?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 28-12-2013 12:26 PM (11 years ago) | Hero
jossy4reall at 28-12-2013 05:28 PM (11 years ago) (m)
alabi no dey deviate from wetin u just talk naa...na u just talk say This Guy Is Fcuked which is "him" the poster....I ask u again u said as dem dress dos chicken dats y u said they r fcuked..who dress the chicken? no be the same poster who u said is fcuked...na who come be poster? Franel...so if u start something make u try dey finish am no dey stop half way den come dey ask me Franel gf abi sister...hw I go take know...I be winch like rakelly??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 28-12-2013 05:28 PM (11 years ago) | Hero