sarah555 at 10-01-2012 12:50 PM (13 years ago) (f) Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 12:52 PM (13 years ago) (f)  ,as uve given birth  ,u r still a virgin? Posted: at 10-01-2012 12:52 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 12:53 PM (13 years ago) (f) no be yr daughter i see wth red hair abi etin u dey yarn?
u dey hear me so? @trolling  no try am again doubt me ok? pls talk sey i be virgin :'( :'( :'( :'( :'( i don dey cry o Posted: at 10-01-2012 12:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 12:54 PM (13 years ago) (f) Reply |
sarah555 at 10-01-2012 12:55 PM (13 years ago) (f) upon the big head wey pass dear, I AM A virgin OKKKKey? Posted: at 10-01-2012 12:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 12:58 PM (13 years ago) (m) u dey hear me so? @trolling  no try am again doubt me ok? pls talk sey i be virgin :'( :'( :'( :'( :'( i don dey cry o me too i be virgin, in short nobody has broken my seal Posted: at 10-01-2012 12:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 12:59 PM (13 years ago) (f) u dey hear me so? @trolling  no try am again doubt me ok? pls talk sey i be virgin :'( :'( :'( :'( :'( i don dey cry o  no fall my hand jor  ...if u start cryin nw for dat person  ,aw u wan kon take convince the rest pple wen go still doubt u  ... Posted: at 10-01-2012 12:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:00 PM (13 years ago) (f) no, na head. as he wan put he head he nor enter nai he tell me say i still b virgin u hear?
chaii, u VIRGIN pass me, cos head pass my own, (with FUNKE or Jenifa voice) i virgin, we virgin togerder. Posted: at 10-01-2012 01:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:01 PM (13 years ago) (f) upon the big head wey pass dear, I AM A virgin OKKKKey?
 d hymen present? Posted: at 10-01-2012 01:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:02 PM (13 years ago) (f)  no fall my hand jor  ...if u start cryin nw for dat person  ,aw u wan kon take convince the rest pple wen go still doubt u  ... no worry my friend, i get water well 4 my backyard, we go use dat one if my own finish, u hear? Posted: at 10-01-2012 01:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:09 PM (13 years ago) (f) what do u mean by hymen? are u doubting me also? look young woman, i thought u dig my style, now i know u are morking me. no worry i go wond u with serious english today, i don chargeeee ooooooooooooooo somebody pls hol me be4 i wet my pant :'( :'( :'( :'( Posted: at 10-01-2012 01:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:11 PM (13 years ago) (f) me too i be virgin, in short nobody has broken my seal  gooooooooooooood boy  now we are all virgins @poster no shame to clame virginity Posted: at 10-01-2012 01:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 01:12 PM (13 years ago) (m) what do u mean by hymen? are u doubting me also? look young woman, i thought u dig my style, now i know u are morking me. no worry i go wond u with serious english today, i don chargeeee ooooooooooooooo somebody pls hol me be4 i wet my pant :'( :'( :'( :'(
in other words has someone popped yr cherry Posted: at 10-01-2012 01:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:18 PM (13 years ago) (f) what is d consolation price for this? Posted: at 10-01-2012 01:18 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:25 PM (13 years ago) (f) what is d consolation price for this?
una too dey ask WACE question sef, abeg liv me jor, i no school Posted: at 10-01-2012 01:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:26 PM (13 years ago) (f) no worry my friend, i get water well 4 my backyard, we go use dat one if my own finish, u hear?
if d water com dry nkor? Posted: at 10-01-2012 01:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 01:28 PM (13 years ago) (m) den i go pressure wash both of una wth my own water Posted: at 10-01-2012 01:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 01:28 PM (13 years ago) (f) in other words has someone popped yr cherry
wich one con be cherry again? u plan to talk me down dis afternoon? haii, abeg abeg no try am o. no just temper me o Posted: at 10-01-2012 01:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:31 PM (13 years ago) (f) what do u mean by hymen? are u doubting me also? look young woman, i thought u dig my style, now i know u are morking me. no worry i go wond u with serious english today, i don chargeeee ooooooooooooooo somebody pls hol me be4 i wet my pant :'( :'( :'( :'(
m not doubting u o... ::)wet pant? Posted: at 10-01-2012 01:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 01:33 PM (13 years ago) (f) Reply |